Jah歌词由Feruzzi YB演唱,出自专辑《Jah》,下面是《Jah》完整版歌词!
Jah歌词完整版
Feruzzi YB hmm hmm BOYYB
Jejely I dey roll my dice
Everything go set
And I go dey alright
Have been working
Everyday but I no go kpai
Very soon ye ama shining star
But he hard shebi nah
Me sabi Wetin I dey face
Thinking everyday fit
To make a man craze
Niga's balling everytime
Bawolon'sese
Shower me your
Blessing jekin'ritemise
I don tire to dey bomb
Lai'ri shingbai
Even though he drop
Omo nah tipa tipa
Many blocking many
Shenking totu fimi gba star
So I go down my kneels
And I call jehovah
Only me no fit to handle this
Ki'omo ti'otomi mase Rimifi
Am sorry brother don't you bill me
But trust me ye
Don't you sleep on me
Ye
I kept on believing say surely
One day I go see the gain
Say me boyyb no go sing in vain
Say nah my own turn
Make them give me space
That's why I call on jah
Jekin'rire gba
Make I go viral
Make them know
The guy ah ah ah
Hmm Jah
Jekin'ranu gba
Make I dey proper
Komase fimi pa ah ah ah
Wosope life nah vanity
Sugbon momalowoyi till eternity
Ki'ire mase wamiti
Life really hard it's more
Than what you see
Og Pablo dey ti'di mecho o
Nah why I dey work
Hard Kin'mase rogo
I no won play
Sporty bet pelu lotto
So bon'se cash out
Ye'n make you mellow
Bamigbowo mi
Ye am not joking
Another gbedu edemajosi
It's been a long time
Ye brother tosin
I don dey sing now ye
Make them know me ye
Bamigbowo mi ye am not joking
Another gbedu edemajosi
It's been a long time ye brother tosin
I don dey sing now ye
Make them know me ye
Only me no fit to handle this
Ki'omo ti'otomi mase Rimifi
Am sorry brother
Don't you bill me
But trust me ye
Don't you sleep on me
Ye
I kept on believing say surely
One day I go see the gain
Say me boyyb no go sing in vain
Say nah my own turn
Make them give me space
That's why I call on jah (Jah eh )
Jekin'rire gba (ah eh )
Make I go viral
Make them know
The guy ah ah ah
Hmm Jah (Jah eh )
Jekin'ranu gba (eh )
Make I dey proper
Komase fimi pa ah ah ah
Jekin rire gba (uh uh uh )
Make I dey alright (uh uh uh )
Make I dey proper (uh uh uh )
As in make them know the guy ah
That's why I call on jah (Jah eh )
Jekin'rire gba (ah eh )
Make I go viral
Make them know
The guy ah ah ah
Hmm Jah (Jah eh )
Jekin'ranu gba (eh )
Make I dey proper
Komase fimi pa ah ah ah