God Abeg歌词由Big Dib演唱,出自专辑《God Abeg》,下面是《God Abeg》完整版歌词!
God Abeg歌词完整版
Big Dib!!
God Abeg Ohh Ohhhhh Yeahh!
I Don drink Hennesy Mm
Make I see
Many Many things as e be... Mm Ee ee ee
Too many friends be my enemy
In my colony
That's felony
Big big felony
It's not funny (Ee ee ee)
I just wanna be alone
No friends no sorrows
Plen... Plenty Money be my fantasy
Don't wanna be Broke
Lord I dey beg you save my soul
Some of the niggas in my hood dey show jealousy
Dem dey show me jealousy
God Abeg o
Abeg o
I dey beg ooo
I dey beg ooo
Hmm hmmm yeah yeah
They call me Big Dib
Cos am the real G
I be mega superstar people knows me
Oluwa save me
From all the bitchs
Dey no wan me succeed
Dey wan bring me down
All my eye Don red
I Don high
I Don cry
I dey beg for your help
Make you save & protect me
Give me Joy
Show me love
Show me Mercy
Show ur Mercy
Your Mercy
Show me Mercy
God Abeg oo
Abeg o
I dey beg ooo
I dey beg ooo
Mmmmm Adey beg you lord ooh
Make you save me, take me far from bad energy
Yeah, I love my life
Big Dib!!