笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-27 03:13 | 星期一

Yah Robbi (Explicit)歌词-Pizzule Rhap

Yah Robbi (Explicit)歌词由Pizzule Rhap演唱,出自专辑《Yah Robbi (Explicit)》,下面是《Yah Robbi (Explicit)》完整版歌词!

Yah Robbi (Explicit)歌词

Yah Robbi (Explicit)歌词完整版

Many Many many disappointment

Many many many many disagreement

Many many many disgrace

Make Oluwa con cover me with him grace cus I wan craze

I don try my best

Not even sure if I’ll leave the rest

Not gonna stop till I reach my crest

Cus I get people I wan impress

(Chorus)

Uhhh yah Robbi

Shi iwe iranti kanmi

Ma je koju timi

Shanu mummy miiiii

Unhhh yah robbi iii

Shi iwe RANTI kan mi

Maje kojutimi

Uhun yah Robbie yah robbi

Cuz I don try best

Work very hard no reason me less

No de dull I no wan fly fence

Drive you craze like a brand new Benz

Oh brand new Benz

Oh lord oh lord

This shit is getting fold up

Cuz I’ve been struggling and working

I’ve been working for my family and for those wey believe in me

(Chorus)

Uhhh yah Robbi

Shi iwe iranti kanmi

Ma je koju timi

Shanu mummy miiiii

Unhhh yah robbi iii

Shi iwe RANTI kan mi

Maje kojutimi

Uhun yah Robbie yah robbi

Wetin I dey pass through don pass my Age omoh I no fit lie

I fhor clear for a while but I no fit hide

You never for once ask iffa dey alright

Ko kan yin but ti ba fe shey Party ema ge Fila

Sad boy don’t give up you just have to keep pushing

Remember you left house with no shishi

You just have to live life with No Feelings

Stay strong ? No fold omo Iyami No Kishi

Though you dey try but I hope say you dey bomb?

You dey pray too but I hope say you dey work

Sad boy calm down look up to God

Say no to depression so I hope say you dey fuck

I’m fucked up totally bro I just wan blow

I fit dey low key but I just wan grow

I dey see many things wey dey make me reason

do am for me biti adenuga baba I just wan Glo

Yah Robbi

Yah Robbi

Yah Robbi

Shanu funmi

Maje koju timi maje kin shesin

Shanu fun mummy

Shanu fun daddy

Many many many things

Cuz I’m not competing

many many things I wan accomplish

Oh lord save me

Come save me please

Ohhhhhhhh

Have mercy on me cuz of mummy

Bo je tese ni ko dariji mi

Tori

Won fe doju timi

Many people wan to koba mi

But your grace don cover me

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef8f3VVA9BQhUUwYADw.html

相关推荐

  • 古城吟歌词-陈小鱼

    古城吟歌词-陈小鱼

    古城吟歌词由陈小鱼演唱,出自专辑《古城吟》,下面是《古城吟》完整版歌词! 古城吟歌词完整版 翻开历史的篇章轩辕皇帝在此建了一个都名,夏从此开创了华夏民族...

  • Ni au Mun Màng歌词-Trn Tun Hòa

    Ni au Mun Màng歌词-Trn Tun Hòa

    Ni au Mun Mng歌词由Trn Tun Ha演唱,出自专辑《Ni au Mun Mng》,下面是《Ni au Mun Mng》完整版歌词! Ni au Mun Mng歌词完整版 Ma ri l nớc mắt tnh phai ...

  • Chic Lá Thu Phai歌词-Trn Tun Hòa

    Chic Lá Thu Phai歌词-Trn Tun Hòa

    Chic L Thu Phai歌词由Trn Tun Ha演唱,出自专辑《Ni au Mun Mng》,下面是《Chic L Thu Phai》完整版歌词! Chic L Thu Phai歌词完整版 Về y ứng ngồiờng x...

  • Smoke歌词-Connor Price&Walker Hayes

    Smoke歌词-Connor Price&Walker Hayes

    Smoke歌词由Connor Price&Walker Hayes演唱,出自专辑《Smoke》,下面是《Smoke》完整版歌词! Smoke歌词完整版 Smoke - Connor Price/Walker Hayes以下歌词翻译...