笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-26 17:50 | 星期天

Do (feat. Skales)歌词-Udeigwe&Skales

Do (feat. Skales)歌词由Udeigwe&Skales演唱,出自专辑《Do (feat. Skales)》,下面是《Do (feat. Skales)》完整版歌词!

Do (feat. Skales)歌词

Do (feat. Skales)歌词完整版

Yeah

Udeigwe

Issokay

Mr. Skales on a mission

Dem Dey see am

Television aaaahh

Everybody wan do

Everybody wan do

Make you no act like you no wan do Make you no act like you no wan do

Here to have a good time

Having it on my own dime

Omoge chillin and we’re vibing

Dope Swagger. I ain’t even trying

Clocking with their side eyes

I never asked their advice

You see, they like to take panadol

But their cathexis needs tramadol

I no fit shout but I go do

That thing wey I come here to do

They no fit come dey ask why

Them too wan do e dey their eye

Everybody wan do

Everybody wan do

But no be everybody fit do,

No be everybody fit do

Everybody wan do,

Everybody wan do

Make you no act like you no wan do

Make you no act like you no wan do

I‘ve worked hard to be where I’ve been

My jouissance is now paramount

You come carry my matter for head

I no fit understand

I have paid my dues to have a good-ass time

You too may get there but only with time

So no carry matter for head

Oooh Parara du de du de

I go do

That thing wey I come here to do

You no fit come dey ask why

You too wan do e dey you eye

SKALES

Yeah yeah

Like you no wan do

How many times wey you go come through

Countless times wey I don warn you

Now your conscience don Dey hunt you

My way not your way

My own rules I trust and obey

I wake up and hustle each day

They keep wondering asking which way

If you fell it bere jo

I feel it in my body in my spirit and my soul

and if you come through with bad belle

Make you carry go

I no fit about I no fit scream I no fit pariwo

Abegi carry go

No come Dey carry do

Dey show your thirty two

Even your enemy today fit turn your paddy too

I get tha Midas touch

I gotta heart of a gold

abegi Dey your lane

Make I tidy Dey my own

I no fit shout but I go do

Do do do do do

That thing wey I come here to do

Yeah yeah yeah yeah

You no fit you no fit come Dey ask me why

ya ai ai ai

Why why why why why

You too wan do e Dey your eye

(Scat singing

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef8faVVA9BgxUWwECCg.html

相关推荐

  • 幻惑歌词-洛天依

    幻惑歌词-洛天依

    幻惑歌词由洛天依演唱,出自专辑《万华依绘》,下面是《幻惑》完整版歌词! 幻惑歌词完整版 幻惑 - 洛天依词:林檎曲:髅髅编曲:髅髅混音:URUUT调校:URUUT版权...

  • 7amla歌词-YAYA

    7amla歌词-YAYA

    7amla歌词由YAYA演唱,出自专辑《7amla》,下面是《7amla》完整版歌词! 7amla歌词完整版 2 ...

  • In the Shadows of Love (DJ Eva from Amsterdam remix)歌词-Aswefall

    In the Shadows of Love (DJ Eva from Amsterdam remix)歌词-Aswefall

    In the Shadows of Love (DJ Eva from Amsterdam remix)歌词由Aswefall演唱,出自专辑《Fun is Dead (Remixes)》,下面是《In the Shadows of Love (DJ Eva from...

  • As You Are - A COLORS SHOW (Explicit)歌词-Bellah&Gaidaa

    As You Are - A COLORS SHOW (Explicit)歌词-Bellah&Gaidaa

    As You Are - A COLORS SHOW (Explicit)歌词由Bellah&Gaidaa演唱,出自专辑《As You Are - A COLORS SHOW (Explicit)》,下面是《As You Are - A COLORS SHOW (E...