笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-20 22:49 | 星期一

Owa歌词-Falz&Tekno

Owa歌词由Falz&Tekno演唱,出自专辑《Owa》,下面是《Owa》完整版歌词!

Owa歌词

Owa歌词完整版

Na so dem dey do

Pack everybody like sardine

We dey gallivant up and down

Forget say body no be machine

(Body no be machine)

All the tax wey we generate

Why the cash no dey circulate

And when we start to calculate

Everybody come dey agitate

Ojota, O wa

Owa o

Owa

Agege, O wa

Owa o

Owa

Ojota, O wa

Owa o

Owa

Agege, O wa

Owa o

Owa

Give me mineral

Pass me the Gala

Hustle critical we no fit retire

O jo cinema

E don turn wahala

Many animal dey put on Agbada

I get medicine wey dey cure anything

E dey cure poverty

Bring prosperity

Many things

Many things

Everyday, we dey see many things

Because

It’s a critical reaction

My country no get formation

Oloun

For your information

Population dey for prostitution

I say dem mama dem papa

Dem dey cry

Dem no know how pikin dey kpai

Money no dey he dey drink kai-kai

Kai, haba baba na

Ojota, O wa

Owa o

Owa

Agege, O wa

Owa o

Owa

Ojota, O wa

Owa o

Owa

Agege, O wa

Owa o

Owa

Give me mineral

Pass me the Gala

See I know Sikira

She don hustle tire

The way she dey work, suppose wear designer

But she no be baller she no know Dybala

I talk my own

I don dey go

Conductor own

He Stop for road o

You get money

You chop alone

E run belle

You purge alone o

Why you no give me change I para

Dem dey do us ojoro o

I curse the driver I tell conductor say waka

Dem dey do us ojoro o

Stop the motor I need to come down I tire

Dem dey do us ojoro o

Patapata everything scatter

We dey face wahala

Dem dey do us ojoro o

Ojota, O wa

Owa o

Owa

Agege, O wa

Owa o

Owa

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef901VVA9AA1bVwIC.html

相关推荐

  • Khianat Cinta歌词-Ilham Putra Sanjaya

    Khianat Cinta歌词-Ilham Putra Sanjaya

    Khianat Cinta歌词由Ilham Putra Sanjaya演唱,出自专辑《Khianat Cinta》,下面是《Khianat Cinta》完整版歌词! Khianat Cinta歌词完整版 Aku wes weruh dewe ...

  • A Strange Feeling of Existential Angst歌词-Sunflowers

    A Strange Feeling of Existential Angst歌词-Sunflowers

    A Strange Feeling of Existential Angst歌词由Sunflowers演唱,出自专辑《A Strange Feeling of Existential Angst》,下面是《A Strange Feeling of Existenti...

  • Beacon in the Night歌词-George Jones

    Beacon in the Night歌词-George Jones

    Beacon in the Night歌词由George Jones演唱,出自专辑《The Complete Collection (Volume 2)》,下面是《Beacon in the Night》完整版歌词! Beacon in the Nig...

  • Droplets歌词-Tryo&imon Podrazil&Lucie ejková&Hynek ejka

    Droplets歌词-Tryo&imon Podrazil&Lucie ejková&Hynek ejka

    Droplets歌词由Tryo&imon Podrazil&Lucie ejkov&Hynek ejka演唱,出自专辑《Droplets》,下面是《Droplets》完整版歌词! Droplets歌词完整版 Somehow I got los...