L.O.A.H (Life of an Hustler) (Explicit)歌词由Alphaboy”GS”演唱,出自专辑《L.O.A.H (Life of an Hustler) [Explicit]》,下面是《L.O.A.H (Life of an Hustler) (Explicit)》完整版歌词!
L.O.A.H (Life of an Hustler) (Explicit)歌词完整版
Kini won
Kini won so
Kini won o
Moni Kini won so
Kini won
Kini won so
Kini won o
Moni Kini won so
If life never show you one or two
Make you no Dey tell me sey you wise
You don tremble how many times
Issokay to judge for afar
"Cause you've never been there
You know fit get everything I've said
Nah me no O!
Many days I've been falling
And I couldn't call nobody
I've to rise by myself
SHey you know O
You know sey you be Omo mummy
If you need small money
Dem go run credit ur aza shey you know
SEMI low wa fema compare
Nigba to roju mi shey you see smile there..
tell me tell me
Cause para Dey my head
Ti'm ba sise, ma tun tewo
And I know e no Dey end
Pamurekeji keji keji
Kosare wole seh
Ko to re body
moma tewo yen meji
Fun Awon meji
Ti'm ba tun tewo tan
Ashi tun ku meji
Pamurekeji keji keji
Kosare wole seh
Ko to re body
moma tewo yen meji
Fun Awon meji
Ti'm ba tun tewo tan
Ashi tun ku meji
Make imagination no finish me for my mind
I fit dey call burnaboy my hommie
Nah why I hustle non stop
The hustle na real
Tori layi so wo
Wan le gba iyawo mi
You see that To let
E still dey for rent
Naso dem go reason your woman
If yunno get
Nah why me I dey try so I go fit beat my chest
If she follow another man
Anno sey no be my bad
Ahhh! Melo Melo ni fe so
That poverty ko se fi se fashion
Nah the scary things we dey bet our lives on
Many die along the way
But we still dey move on
Pamurekeji keji keji
Kosare wole seh
Ko to re body
moma tewo yen meji
Fun Awon meji
Ti'm ba tun tewo tan
Ashi tun ku meji
Pamurekeji keji keji
Kosare wole seh
Ko to re body
moma tewo yen meji
Fun Awon meji
Ti'm ba tun tewo tan
Ashi tun ku meji
Kini won
Kini won so
Kini won o
Moni Kini won so
Kini won
Kini won so
Kini won o
Kini wan so
Kini won o.. Ha Ha Ha
Kini won o oh O
Kini wan so
Kini wan o
Mo ni Kini wan so
Pamurekeji keji keji
Kosare wole seh
Ko to re body
moma tewo yen meji
Fun Awon meji
Ti'm ba tun tewo tan
Ashi tun ku meji
Pamurekeji keji keji
Kosare wole seh
Ko to re body
moma tewo yen meji
Fun Awon meji
Ti'm ba tun tewo tan
Ashi tun ku meji