Bend Down歌词由Dika rose演唱,出自专辑《Bend Down》,下面是《Bend Down》完整版歌词!
Bend Down歌词完整版
Its dika rose rea
Back in the days when she tell me touch oooo
Nw she tell me say she no need no crush oooo
Back in the days when she tell me touch oooo wooo wooo
Tell me say she change her
Name (omo she no give me
Choice )
But she no know say wetin she do man dey pain
Na so she dey there dey claim
Make I touch am shoot am she go change like person wey jam train
Since I don get fame na so she want makei enter (see wahala)
Wetin she talk make I mental (mental ahhh)
She tell me say say I no be her kind again
Better brake fast don brake I don chop oo I don chop ooo yee yeee yea
Bend down bend down pause ahhh
Take it to the front ahhh
Make u no care about wetin them talk ooo make u no give them gist to dey talk ooo
Make u take it to the back ahhh
Take it to the front ahhhh
Make u no care about wetin them talk ooo make u no give them gist to dey talk ooo
Anytime wey I pass na so them dey talk tell me say the boy too dey claim
Money dey no girl but soon them go chop the cane and see hw e dey pain
Make them stay back nd no stain my body
Come close if u dey talk money
Make u dance with me
If u wan dance make u join body see fine girl make u shake body
Yea yea make u face for me (yea yea )