I Go Dey (Explicit)歌词由Adesparky演唱,出自专辑《I Go Dey (Explicit)》,下面是《I Go Dey (Explicit)》完整版歌词!
I Go Dey (Explicit)歌词完整版
I'll be there with you
247 ,My baby oo
Anywhere you go Na ,me and you go go
Say!
I No Fit leave you ,,ahhh
I go dey for your domot,I no fit Leave you
I go dey for your domot, I no fit Leave you my baby,say na you I want o.
Of Course!!.
Baby mhi' je ka lo
Anything wey you want
I go give you money
So Make you give me love
Many dollar and naira,when I get my money..
Ama Carry you go meet my mommy
Make you see somebody..
Oh my baby I'm for real..
Ohhhh.
V2
I'm sorry
Oh my baby I'm sorry oh
Baby I'm sorry ohh
Baby I'm sorry oh oh oh
Na the love I get for you
Dey make you dey do gra gra baby
No go do like that
Shey you know sey I love you baby
Malo shey bayen
Anywhere you wan go I go follow go
I go be your hand bag
247 I go dey with you ..
Of Course!!.
Baby mhi' je ka lo
Anything wey you want
I go give you money
So Make you give me love
Many dollar and naira,when I get my money..