Bamise (Explicit)歌词由Tymko Adigun&Milan演唱,出自专辑《I Refuse To Be Poor (Explicit)》,下面是《Bamise (Explicit)》完整版歌词!
Bamise (Explicit)歌词完整版
Yeah yeah yeah yeah
Kosioba meji laafin
Yeah yeah yeah Milan oh yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Listen Adigun kingy
Omo if I talk Wetin eyes don see
Many people sly many enemies
Praying and chase the bag make the bag sef big
If we come get the bag make e no empty
Too heavy for the mind so I pray to God
I dey happy for my guys make he reach my turn
If everybody get we go do convoy
Baba you see me trying make you bless the boy
Cos everyday I dey work me no get time to rest
Praying and working for the best
247 grinding with my guys everyday for the best
Make everything work out to set
Cos everyday I dey work me no get time to rest
Praying and working for the best
247 grinding everyday with my guys for the best
Make everything work out to set
Baba wa Bamise
Bamise temi koma shey gbe
K’ire ayo mi ko wa mi ri
Bamise temi koma shey late
All the boys don dey pop rozay
I no wan dey the back dey shout opor yeh
Bamise temi koma shey gbe
Ki ire ayo mi ko wamiri

Nobody saw the hustle years back
I poured my life story in my first track
Anytime tinba sun mo ma n lala london but tinba jisaye na festac
Festac town gan mo shin hope ni
Lo bere mi l’ota ilu ogun ni
Emi ti mo ma n jeun pelu scope mi
Enugbe sho mo igba ti mo to broke ni
Them no want make e choke them dey find who go first breath
No looser in my circle so you’ll move to the next street
To ba ti le support mi n**** let’s split
Won a tu funfun sita but them dey keep their red spit
The money wey you want you want make he dey choke you
But sapa n ba e ja even na garri sef dey soak you
Money o my mind f**k that thing wey them dey call s*x
If I make the mulla that’s the starting of my success
Baba wa Bamise
Bamise temi koma shey gbe
K’ire ayo mi ko wa mi ri
Bamise temi koma shey late
All the boys don dey pop rozay
I no wan dey the back dey shout opor yeh
Bamise temi koma shey gbe
Ki ire ayo mi ko wamiri
Baba wa Bamise
Bamise temi koma shey gbe
K’ire ayo mi ko wa mi ri
Bamise temi koma shey late
All the boys don dey pop rozay
I no wan dey the back dey shout opor yeh
Bamise temi koma shey gbe
Ki ire ayo mi ko wamiri
Nobody saw the hustle years back
I poured my life story in my first track
Anytime tinba sun mo ma n lala london but tinba jisaye na festac
Omo if I talk Wetin eyes don see
Many people sly many enemies
Praying and chase the bag make the bag sef big
If we come get the bag make e no empty
The money wey you want you want make he dey choke you
But sapa n ba e ja even na garri sef dey soak you
Money o my mind f**k that thing wey them dey call s*x
If I make the mulla that’s the starting of my success
Baba wa Bamise
Bamise temi koma shey gbe
K’ire ayo mi ko wa mi ri
Bamise temi koma shey late
All the boys don dey pop rozay
I no wan dey the back dey shout opor yeh
Bamise temi koma shey gbe
Ki ire ayo mi ko wamiri
Baba wa Bamise
Super on the mix