No Shame歌词由SNAZZY N演唱,出自专辑《No Shame》,下面是《No Shame》完整版歌词!
No Shame歌词完整版
I look back from the start
I see your light dey shine
I see your face dey smile
Me know that you too dey love
Everybody wen you make
Oh lord you so unique
Yeah yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah
You no forget me oh
You just dey shape me oh
Body dey sweet me oh
No matter wetin dem do
You still dey bless me oh
Jehova shama
You greater aba father
I fear no evil
I see no shame
I feel no pain
Jah gave me reason
To say thank you Lord
I see no shame
I feel no pain
Jah gave me reasons
To say thank you Lord
E go bless somebody yo yo
E go touch somebody yo yo yeah
Let me hear you say yeah
Ema gbagbe mi yo yo
Make you cary me go
Where the money dey
Result dey
This Saturday
I go give away amen
I go just dey count
My blessings dey give
Them one by one amen
Dem no go laugh again
You take away my shame
I no go cry again
God e take away my pain
My shame
My shame yeah
I see no shame
I feel no pain
Jah gave me reason
To say thank you Lord
I see no shame
I feel no pain
Jah gave me reasons
To say thank you Lord
Toh toh re ra ra
Ye ye ye ye ye ye
I see no shame yeah
I feel no pain eh
Jah gave me reasons
To say thank you lord