笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-10 18:37 | 星期五

Life of the Party (Explicit)歌词-TiL Whyte

Life of the Party (Explicit)歌词由TiL Whyte演唱,出自专辑《Life of the Party (Explicit)》,下面是《Life of the Party (Explicit)》完整版歌词!

Life of the Party (Explicit)歌词

Life of the Party (Explicit)歌词完整版

Maestro Magic

I be life of the party, je a soro

Plenty Shisha and different flavour

If you no Shayo, no come my doormot

Me am from the Ghetto, I no do like Bolo

As Omo Ope moti gbope lo

Biti Pheelz and Young Jonn, won ni mo Jelo

If you snooze, then you lose, 4AM get up

When I look back at times almost got fed up (fed up da da)

To ba binu mi, nigga a leh si ninu same lane

Never lose guard, gats to look before you cross lane

Won bere "ta loni?". Ti mo joko sinu Bentley

Ninu Lamborghini, a tu gbe wo nu trenches (Gbese)

Ma lo ma shere n beyen, ma lo dull

Why you wanna dull, owo yi ma pada drop

Omo Oro ma pada soro, owo yen ma pada drop

It's based on belief, no be mouth. I no dey phor o

A sinner, God my bad

The place I chook my eye

Every night I gats to pray, so It will not be my last

Mo gbori mi soke, Oga Ogo let my help come

I stand Strong, gats to stand tall, I'm Twice as tall

Life of the party, je a soro (Soro)

Plenty Shisha and different flavour

If you no Shayo, no come my doormot

Me am from the Ghetto, I no do like Bolo (Bolo)

Life of the party, gats turn up (Soro)

Plenty Shisha and different flavour

If you no Shayo, no come my doormot

Me am from the Ghetto, I no do like Bolo (Bolo)

Ye O, Ye O (I be life of the Party, life of the party)

Ye O, Ye O (I be life of the Party, life of the party)

Ye O, Ye O (I be life of the Party, life of the party)

Ye O, Ye O (I be life of the Party, life of the party)

Omo Ogo tun ti wole wa (wole wa ooo)

Wire cheque e don drop, spoil my shalewa

O ma gbomo lo, ti o ba gbomo wa (gbomo wa)

I gat the paper, cool the tension down (tension down)

Omo Ogo tun ti wole wa (wole wa)

Me I bad pass Tony Montana (Tony montana)

O ma gbomo lo, ti o ba gbomo wa (gbomo wa)

I gat the paper, cool the tension down (tension down)

Ma lo ma shere n beyen, ma lo dull

Why you wanna dull, owo yi ma pada drop

Omo Oro ma pada soro, owo yen ma pada drop

It's based on belief, no be mouth. I no dey phor o

A sinner, God my bad

The place I chook my eye

Every night I gats to pray, so It will not be my last

Mo gbori mi soke, Oga Ogo let my help come

I stand Strong, gats to stand tall, I'm Twice as tall

Life of the party, je a soro (je a soro)

Plenty Shisha and different flavour

If you no Shayo, no come my doormot

Me am from the Ghetto, I no do like Bolo (Bolo)

Life of the party, gats turn up (gats turn up)

Plenty Shisha and different flavour

If you no Shayo, no come my doormot (my doormot)

Me am from the Ghetto, I no do like Bolo (Bolo)

Ye O, Ye O (I be life of the Party, life of the party)

Ye O, Ye O (I be life of the Party, life of the party)

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef934VVA9BghVVAEDDw.html

相关推荐

  • О ней (Explicit)歌词-Misha Best

    О ней (Explicit)歌词-Misha Best

    (Explicit)歌词由Misha Best演唱,出自专辑《 (Explicit)》,下面是《 (Explicit)》完整版歌词! (Explicit)歌词完整版 , Baby , ...

  • Déjà vu歌词-ViktorV

    Déjà vu歌词-ViktorV

    Dj vu歌词由ViktorV演唱,出自专辑《Dj vu》,下面是《Dj vu》完整版歌词! Dj vu歌词完整版 Resto l stasera da ieri che mi stai chiamandoLo so che anche tu...

  • Konangan歌词-fakedopp

    Konangan歌词-fakedopp

    Konangan歌词由fakedopp演唱,出自专辑《Konangan》,下面是《Konangan》完整版歌词! Konangan歌词完整版 Kudu piye maneh aku ngerteni koweKudu piye maneh a...

  • tears歌词-羊文学

    tears歌词-羊文学

    tears歌词由羊文学演唱,出自专辑《tears》,下面是《tears》完整版歌词! tears歌词完整版 tears - 羊文学 词:塩塚モエカ 曲:塩塚モエカ どうして あんなに泣...