A.I歌词由musstar beatz演唱,出自专辑《A.I》,下面是《A.I》完整版歌词!
A.I歌词完整版
Aiyé o le, aiyé o le but
Knife no fit cut am
Ìgbé ò le, Ìgbé ò legun but
You go jump if you step am
We don say so many prayers but
The reality pass am
If no be so
Tell me why people
Pray not to die but
Dem go still die (OH AH AH)
Do you believe in all the lies
Wey dem shàlàyé no no
Do you believe in all the yam
Pepper scatter no no no
Otútù outside, the world
Is so full of drama
If no be so ah
Tell me why people swear
Not to lie but dem go still lie
Oya carry me carry me dey go PARA
I go dey follow you dey go PARA RA
Choco milo you dey prompt me o
I go answer you like AI
Carry me carry me dey go PARA
I go dey follow you dey go PARA RA
Bobo me o if I carry you o
I go wonder you like .. (whistle)
I know you don't
Feel amazing right now
So many vibrating right now
E be like programming
Anything you think
Anything you Know
Anything you do (eh)
E be like slow poison right now
I no believe anything right now
The white don get gmelina
I don dey see myself right now
Do you believe in all the lies
Wey dem shàlàyé no no
Do you believe in all
The yam pepper scatter no no no
Otútù outside
The world is so full of drama
If no be so ah
Tell me why people swear
Not to lie but dem go still lie
Oya carry me carry me dey go PARA
I go dey follow you dey go PARA RA
Choco milo you dey prompt me o
I go answer you like AI
Carry me carry me dey go PARA
I go dey follow you dey go PARA RA
Bobo me o if I carry you o
I go wonder you like .. (whistle)