Lori Titi歌词由Sheun Natural演唱,出自专辑《Lori Titi》,下面是《Lori Titi》完整版歌词!
Lori Titi歌词完整版
Woza
Ariiba
Say GoGo
Common now
No go dey look me like a commoner
I don tey for the game e no be now
Na my mata dem dey talk for town talk for town
Oluwa don butter my bread
Plenty ororo dey 4my head for my head
Driving dem crazy without license
I be ghetto boy I dey use my sense
Oma oma she
F’awon Omo ase ti o moye
This life na give and take
Too direct ko gbabe
Lori titi oloda
Emi n jaye oloba
Tori pe mi o bother
Mi o bother mi o bother
Lori titi oloda
Emi n jaye oloba
Tori pe mi o bother
Mi o bother mi o bother
Achi Achi Achi Achi Achi Achi Achi Achi
Ayakata Ayakata Ayakata
Wetin you wan talk wey we never hear b4
Wetin you wan do wey dem never do b4
Kogbagidi she jeje do normal
No dey famba
From 17,18 ,19
Tipe tipe moti n reti lorititi
Oloda hustling for this dollars
No tell me make I calm down
From 17,18 ,19
Tipe tipe moti n reti lorititi
Oloda hustling for this dollars
No tell me make I calm down
Lori titi oloda
Emi n jaye oloba
Tori pe mi o bother
Mi o bother mi o bother o
Lori titi oloda
Emi n jaye oloba
Tori pe mi o bother
Mi o bother mi o bother
Oma oma she
F’awon Omo ase ti o moye
This life na give and take
Too direct ko gbabe
Lori titi oloda
Emi n jaye oloba
Tori pe mi o bother
Mi o bother mi o bother
Lori titi oloda
Emi n jaye oloba
Tori pe mi o bother
Mi o bother mi o bother
Say GoGo
Kiiba