Woman歌词由Bad Habeat演唱,出自专辑《Woman》,下面是《Woman》完整版歌词!
Woman歌词完整版
I fit to go anywhere even moon girlfriend for your sake
Me wanna father all the kids inna ya womb
This love no be fake o
Woman good, woman sweet yea(oh oh oh)
I love my woman o woman
Woman good, woman sweet yea(oh oh oh)
I love my woman o woman
I no wan lose you like e spanner
I fit to fight anybody for your case like e Spartan
Oh girl i want to hold you like pata o
Blessings you bring my way, good things you bring my way
For your sake I go join una choir(if na the thing wey you want o)
Oya Sisi gimme kiss only dayayou no go ask me if I want o)
Me nuh fit live this life without you girl
Plenty blessings you dey bring my way
This my love is unchangeable oo
Woman good, woman sweet yea(oh oh oh)
I love my woman o woman
Woman good, woman sweet yea(oh oh oh)
I love my woman o woman
Fire down, fire down, fire down, fire down
I love the way you grind and you rotate to the rythm and bass of me sound
If you just let me put a ring for your hand
I no come here to bobo you
No one can stop me from loving you
For your sake I go join una choir(if na the thing wey you want o)
Oya Sisi gimme kiss only dayayou no go ask me if I want o)
Me nuh fit live this life without you girl
Plenty blessings you dey bring my way
This my love is unchangeable oo
Woman good, woman sweet yea(oh oh oh)
I love my woman o woman
Woman good, woman sweet yea(oh oh oh)
I love my woman o woman
I fit to go anywhere even moon girlfriend for your sake
Me wanna father all the kids inna ya womb
This love no be fake o
Mr Blizz pon d ropodun dun ku don don don
Hilaboi kilode
(Hilaboi kilode Kilode)