笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-24 12:17 | 星期五

Big man歌词-Billi TG

Big man歌词由Billi TG演唱,出自专辑《Big man (Explicit)》,下面是《Big man》完整版歌词!

Big man歌词

Big man歌词完整版

I’m moving like a big man

I no dey fear nothing

Money I go make, na the prophecy

People wey go hate mhen dem never see

I no dey the game but I be MVP

Dem go notice me for the Under G

My future bright pass sunlight

E no be jazz na God almighty

E Dey back e no Dey wear nighty

Me I no dey near person with bad energy

I sitdown for my lane me I no find enemy

Me I no dey look another man anything

I dey focus on my grind till I get everything

Blowing out the haystack and pick my pin

Fuck impossibilities and live my dream

Sitdown for the top and do it with my team

Tell the DJ play my song make I dance

Make I celebrate God dey bless my plans

Bless all of the people wey dem call my fans

Anywhere I enter dem go give me chance

Person no go sleep con dey pray for the bands

Stand up on my feet and go use all of my hands

When the working show all of the girlie change stance

Man ah know a snake when I see one on first glance

I’m moving like a big man

I no dey fear nothing

Money I go make, na the prophecy

People wey go hate mhen dem never see

I no dey the game but I be MVP

Dem go notice me for the Under G

My future bright pass sunlight

E no be jazz na God almighty

E Dey back e no Dey wear nighty

Me I want to dey for Ghana with all of the baddies from Kumasi

Gucci flip flop gat my feet up in Labadi

Pull up presidential in an S560 two tone day date plain no icy.

Bad nigga!I pull up in my drip dressed up in margiela

Turn the place a murda scene but me no killer

No dey need comparison man ah singular Go for the jugular Nigga

I’m Bad !Drop another gbedu dem hear

Listen to the wording for here you go see I’m clear

Make nobody try me for there

Tell dem make dem hold my chair Shey dem no dey fear

All of my people don dey root for me

Do it for family and friends only

And anybody wey wan tension me make dem go back ooo

I’m moving like a big manI no dey fear nothing

Money I go make, na the prophecy

People wey go hate mhen dem never see

I no dey the game but I be MVP

Dem go notice me for the Under G

My future bright pass sunlight

E no be jazz na God almighty

E Dey back e no Dey wear nighty

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef95fVVA9DwlUWwYG.html

相关推荐

  • 嗚呼、君はミア (feat. 初音ミク)歌词-此処は、ワンダーランド&初音ミク

    嗚呼、君はミア (feat. 初音ミク)歌词-此処は、ワンダーランド&初音ミク

    嗚呼、君はミア (feat. 初音ミク)歌词由此処は、ワンダーランド&初音ミク演唱,出自专辑《嗚呼、君はミア (feat. 初音ミク)》,下面是《嗚呼、君はミア (feat. 初...

  • Other’s Melodies歌词-Gatton

    Other’s Melodies歌词-Gatton

    Other’s Melodies歌词由Gatton演唱,出自专辑《Other’s Melodies》,下面是《Other’s Melodies》完整版歌词! Other’s Melodies歌词完整版 Other’s Melodie...

  • New Moon (Sped Up)歌词-IHZA

    New Moon (Sped Up)歌词-IHZA

    New Moon (Sped Up)歌词由IHZA演唱,出自专辑《New Moon (Acoustic)》,下面是《New Moon (Sped Up)》完整版歌词! New Moon (Sped Up)歌词完整版 my emotionsar...

  • Valentine歌词-SIDG&Alisha Gautam

    Valentine歌词-SIDG&Alisha Gautam

    Valentine歌词由SIDG&Alisha Gautam演唱,出自专辑《Valentine》,下面是《Valentine》完整版歌词! Valentine歌词完整版 बिहानीको त्यो चिसो स...