Promises歌词由Jirovhee演唱,出自专辑《Promises》,下面是《Promises》完整版歌词!
Promises歌词完整版
Make I sing one song
Tell you where I come from
The music wey I drop
Must to fly you nonstop
I dey find my own way
But family still want more
If you’re not getting paid
You are playing too much
Ehh God dey men dey no dey test me
Because you pay the price o
When no one dey when police take me away
It changed me ways I can’t explain oh no no
Keeping dem promises and never to look back
I be moving so codedly
You can’t predict my life
Many no want you up
So make you try look sharp
I don’t know how
Imma ball till I die
Higher higher take me higher
Dope and vodka kills tha sober
Make my raba stay out of wahala
Comot my front or I go climb you to the top
Ehh God dey men dey no dey test me
Because you pay the price o
When no one dey when police take me away
It changed me ways I can’t explain oh no no
Keeping dem promises and never to look back
I be moving so codedly
You can’t predict my life
Many no want you up
So make you try look sharp
I don’t know how
Imma ball till I die
Anything I wan do ko kan aye
If it comes if it dont comes I’m fine
Many girls wey go like dey by my side yh
Owo dey for account eh
Working everyday to be signed
Bad Girl I don’t really care if you lieing
When dem tryna text me I’m offline eh
Ah ah ahan
Ehh God dey men dey no dey test me
Because you pay tha price o
When no one dey when police take me away (when police take me away)
E change me ways I can’t explain oh no no
Keeping dem promises and never to look back
I be moving so codedly
You can’t predict my life
Many no want you up
So make you try look sharp
I don’t know how
Imma ball till I die