Bode Thomas歌词由Balloranking演唱,出自专辑《Ghetto Gospel》,下面是《Bode Thomas》完整版歌词!
Bode Thomas歌词完整版
Hmm
Oooo ooo
Iam Balloranking
In my head I’ve been tryna put things together
Watch over my steps intori aye kna lowa
Everyday I reason way forward
Like Monthly make i dey make billion
Them dem sing along word for word
Oshatimo boshey lor
Ask for bode Thomas
I no fi snoooze
money put for me mood
I Been looking up up
In anything I do make I no loose
Mama bad man mama bad no be today
Jaja fight all the battle wey dey come my way
Cuz aye kan lowa
Moja tequila
Many for me shoulder
Sativa lori koda
Oh oh oh o lord
Everyday I reason way forward
Monthly make i dey make billion
Oshatimo bosheylor
Them sing along word for word
Ask for bode Thomas
Hmm ebe things
in any situa i Move my feet
Revelation to Genesis
Before Dem go dull my spirit
Me I Burn canabis
Shayo don kill my boredom
Omoya mi kosi shoro
You know many dungeon
Boy trending no promo
Shomo pe Olohun jeda lor
Oh oh oh o lord
Everyday I reason way forward
Monthly make i dey make billion
Oshatimo bosheylor
Them sing along word for word
Ask for bode Thomas
Shayo don kill my boredom
Omoya min kosi shoro
You no say many dungeon