Thankful (Explicit)歌词由Tymko Adigun&TonyLukak演唱,出自专辑《I Refuse To Be Poor (Explicit)》,下面是《Thankful (Explicit)》完整版歌词!
Thankful (Explicit)歌词完整版
Oh oh Fred mix
Kosi Oba meji laafin ah woh
Oh no Tonylukak noni
Listen Adigun kingy
When I wake up in the morning I give thanks to G
He be the one wey dey blessing me
Omo boy anyhow e be
Just keep on thanking him
From January to December
Oun lo Bamise
I pray forward ever
Lowo nla wole
I pray for everything that I want in life
Make I no see anything wey go cut the life
I put in hard work mama saw the strive
If a man need pikin he go f**k he wife
You dey ask them for help then say make you no disturb them
To hell with their help I don’t care again f**k them
Remember it’s just you my n**** face your problem
Anyone wey no get impact for your life baba block them
I no dey cause trouble I’m a fan of the peace
I’m a fire not a fan of the breeze
If I dey f*** beat I no dey plan to release
I’m a star boy but I no dey plan to be wiz
God no be man na the reason we dey thank God
Let me see your hands in the air if you get blood
You no get money tell me how you dey get joy
Everyone looking at me like adigun you be sense boy (Adigun kingy)
When I wake up in the morning I give thanks to G
He be the one wey dey blessing me
Omo boy anyhow e be
Just keep on thanking him
From January to December
Oun lo Bamise
I pray forward ever
Lowo nla wole
Oluwa oju e da
Gimme my racks and shedar
Every season and every weather
Bless me with plenty raba a
I don’t really know the date but my n*** I saw fame
Trust me Tymko adigun is the boys name
i don’t want them to ever say that I once came
Hence forth I go dey drop Gbedu wey dey burst brain
Oluwa shanu mi let your blessing rain on me
Bless my brothers o the street
I know e no easy
Adigun kingy Adigun kingy
Kosioba meji laafin
Tonylukak noni oh no
Fred mix