Comer2tape歌词由Chwucky-Chwucky演唱,出自专辑《Comer2tape》,下面是《Comer2tape》完整版歌词!
Comer2tape歌词完整版
Wetin you give me girl
Wey make me wan dey fall for you
Wetin you give me wan eat oh
Wey make me wan dey cry for you
Dance for me baby care for me
This kind thing you dey do for me
You dey make me dey fall for you
Comer2tape
Zo mana dear
I still dey hold my breath
See your breasts
Make me dey lose my senses
Omoh am so impress
Fresh like gbolor
Meet me for corror
No more sorrow
Give me attention
Give me affection
(Give me affection cos my be be be)
Na me wey go run your race
Na you girl I wan dey chase
If I get you am just blessed
If I get you no more stress
I will hold on to your love
Hope say you nor go jonse me
Hope say you nor go scope me
My darling cherrymango
Give me one minute attention
I wan clear your doute make you mention
Anything wey you want shey love or affection
Look me eyeball to eyeball
Even if you shy I nor fit let you go
Na my speck you be
I don see
I don check
Nor go tempt me
Nor go shenk me
Only you go get my panran
Comer2tape
Zo mana dear
I still dey hold my breath
See your breasts
Make me dey lose my senses
Omoh am so impress
Fresh like gbolor
Meet me for corror
No more sorrow
Give me attention
Give me affection
(Give me affection cos my be be be)
Na me wey go run your race
Na you girl I wan dey chase
If I get you am just blessed
If I get you no more stress
I will hold on to your love
Hope say you nor go jonse me
Hope say you nor go scope me
My darling cherrymango
My darling cherrymango
My darling cherrymango oooh