Jejeli歌词由Asoredee演唱,出自专辑《Jejeli》,下面是《Jejeli》完整版歌词!
Jejeli歌词完整版
See the way u dey come through
For me anytime I need you
God edey bust my mind
Edey blow my mind (ooo yh)
And I no dey understand
Why u love me so
Hard guy wey I change
Edey bust my mind
Edey blow my mind (ooo yh)
When im lost I dey run to u
Anytime I need u I dey talk to u
Sometimes I backslide
And I go back but u find me
A way to connect to u
When im lost I dey run to u
Anytime I need u I dey talk to u (aa)
Sometimes I backslide oo
But u no dey watch my bad side
Cos u dey love
Love love love love love
Love me jejeli oo
U dey love me jejeli oo
Cos u dey love
Love love love love love
Love me jejeli oo
He dey love me jejeli oo
Hard guy like me
Shey u dey see
I no dey carry last
Wey I dey bee
I be dbee
Yes I get degree
So wetin concern me
With getting free
But u showed me
A love that is love undefined
Showed me a love
That I never could find
This kind of love
Ebi fresher than wine
Love so precious like a gold mine
He dey love me jejeli
He dey love u jejeli
He dey love us jejeli
Jejeli jejeli
He dey love me jejeli
He dey love u jejeli
He dey love us jejeli
Jejeli jejeli
Cos he dey love
Love love love love love
Love me jejeli oo
He dey love me jejeli oo
Cos he dey love
Love love love love love
Love me jejeli oo
He dey love me jejeli oo
He dey love me jejeli
He dey love u jejeli
He d love us jejeli
Jejeli jejeli
He dey love me jejeli
He dey love u jejeli
He dey love us jejeli
Jejeli jejeli
Cos he dey love
Love love love love love
Love me jejeli oo
He dey love me jejeli oo