笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-24 13:29 | 星期五

Know Me歌词-Slanzy

Know Me歌词由Slanzy演唱,出自专辑《Know Me》,下面是《Know Me》完整版歌词!

Know Me歌词

Know Me歌词完整版

song title:KNOW ME

CHORUS

back in the days

when I dey sell

girls dey laugh me

matter no Jel oh

suffer suffer na him full

for my head

chai

my story don change

HOOK

now dey wan know me

now dey wan know me

now dey wan know oh

now dey wan know me

now dey wan know me

I be shine shine bobo

now dey wan know me

now dey wan know me

now dey wan know oh

now dey wan know me

now dey wan know me

I be shine shine bobo

VERSE 1

Back in days dem be no SEND ME

Likey Joseph dem bin wan SELL ME

Cos Dem dey feel say I go FAIL

And I no go find my WAY

That’s why everybody come SHUN ME

I be pikini weyni godi don BLESS

my tomorrow no go ever carry STRESS

All the people wey UNDERRATE

E Go see me ELEVATE

When the boy go Dey fly PRIVATE

BRIGDE

Now dem Dey see me for their TV SCREEN

Dem Dey wonder how I take reach BBC

Anywhere I Dey I be the VIP

Back in the day dem bin Dey laugh ME

CHORUS

back in the days

when I dey sell

girls dey laugh me

matter no Jel oh

suffer suffer na him full

for my head

chai

my story don change

HOOK

now dey wan know me

now dey wan know me

now dey wan know oh

now dey wan know me

now dey wan know me

I be shine shine bobo

now dey wan know me

now dey wan know me

now dey wan know oh

now dey wan know me

now dey wan know me

I be shine shine bobo

VERSE 2

back in the days wey I sell street Galla

girls dey laugh me tell me Slanzy Shaba

money no dey dey wanna shop my raba

dey forget say my music dey promote for alaba

chai

if you hear my story

you go give God the Glory

oya wa

Je ka shaye oh

Je ka shaye oh

Now dem Dey see me for their TV SCREEN

Dem Dey wonder how I take reach BBC

Anywhere I Dey I be the VIP

Back in the day dem bin Dey laugh ME

CHORUS

back in the days

when I dey sell

girls dey laugh me

matter no Jel oh

suffer suffer na him full

for my head

chai

my story don change

HOOK

now dey wan know me

now dey wan know me

now dey wan know oh

now dey wan know me

now dey wan know me

I be shine shine bobo

now dey wan know me

now dey wan know me

now dey wan know oh

now dey wan know me

now dey wan know me

I be shine shine bobo

OUTRO

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef988VVA9BgFVVgQECQ.html

相关推荐

  • 默契 (伴奏)歌词-奥莉

    默契 (伴奏)歌词-奥莉

    默契 (伴奏)歌词由奥莉演唱,出自专辑《默契》,下面是《默契 (伴奏)》完整版歌词! 默契 (伴奏)歌词完整版 词Lyrics:李俊宜曲Composer:脱景麟编曲Arrangement...

  • 说爱你 (COVER版)歌词-4uoik

    说爱你 (COVER版)歌词-4uoik

    说爱你 (COVER版)歌词由4uoik演唱,出自专辑《》,下面是《说爱你 (COVER版)》完整版歌词! 说爱你 (COVER版)歌词完整版 我的世界变得奇妙更难以言喻还以为是从天...

  • サカナ暮らし歌词-ゆめこ

    サカナ暮らし歌词-ゆめこ

    サカナ暮らし歌词由ゆめこ演唱,出自专辑《ゆめ》,下面是《サカナ暮らし》完整版歌词! サカナ暮らし歌词完整版 サカナ暮らし - ゆめこ 词:石風呂 曲:石風呂 ...

  • 离别的车站歌词-程奎

    离别的车站歌词-程奎

    离别的车站歌词由程奎演唱,出自专辑《skit girl》,下面是《离别的车站》完整版歌词! 离别的车站歌词完整版 前奏主歌你的背包太重了是我不够温柔还是爱得不够你...