Freestyle (Explicit)歌词由Masterm!nd演唱,出自专辑《Freestyle (Explicit)》,下面是《Freestyle (Explicit)》完整版歌词!
Freestyle (Explicit)歌词完整版
Life has being a bitch
To me
So ma blame me tinba fornicate
My Loss na my loss
So i wont tell u na me
Get my gain
Mon bomb biti shagari
Everyday ni mon wa maye
Lotto boy will be
Succesful broda
If u fit relate
And wen i know
My worth
Omo meji na hin
Me i go take
For all d time ti mo ti je
Fikpa ti mo celibate
Maga ti da cash mailing
Pe padimi jeka celebrate
Thats how it goes out
Here m from d hood b4
B4 u go dey hate
To ba komije double tap
or u forget it
D problems pass my age
Na why oju mi shey leri
Pump action blue flim
Mio like Comedy
We go split m into 50s
Or perce tieh yen u forget it
I don't joke wit my
Money shomo eyee ti won
Ta pampers
Na update i dey find
Everyday i dy change my compass
Joy is coming
She still neva come
Abi she don pass
enu oshey
Won de pe lamba
Ora helicopter
So wen she says
We love me
I wont lie i dey get mood swings
Cause i only want to see u naked
Mama
In dem gstrings
Oni mojo scammer
Ode nipe motun look rich
Na why toye lakomi
Toma tun fi toothpick
I dey go hard
Mio de need lati
Sneak dizzz
Mo ni Werey lori mo de
Sexy biti
Mhiz kizz
Malo gbegesi idanla na big risk
master in d setting
So fun won pe make dem
Make way
Shey Emi timon reke yintimo
Duro de payday
Mo de sin ma hustle lati
Saturday wo monday
Nh studio wey i dey
Ti mo gbo pe d maga dun pay
Its what it is a little word of wisdom
No go suck toto
Leyin igba toti lo condom
Even if booby dun fall bi ti
Bridge london
All Dis kele
Go still run come
So am still going hard
Gbogbo beat nima
Massacre
Kosi peace fun
Anybody biti
Ijoba abacha
Everybody wan fornicate
Everybody ni character
Awon Omo yen man
Doko gan won De tun
Like sharwama
Set awon baba fela
My nigga shrine lawa wa