Many Things (Explicit)歌词由Kriss Gold演唱,出自专辑《Many Things (Explicit)》,下面是《Many Things (Explicit)》完整版歌词!
Many Things (Explicit)歌词完整版
Yepe Yepe
Haa Aayi Ah Aayi Ah Aayi Ah Aayi Ah
Haa Aayi Ah Aayi Ah Aayi Ah Aayi Ah
Yepe Yepe
Gold ⚡
I No Fit To Wait Everyday Me Elevate
Ele Ele Vate Eiii
Do This For My Famz And For The People Wey Dey Hate Ei Hate Ei Say U Fit Relate Ei
Dis One No Be Child Play Dis One No A,b,c
If No Be Money Matter Omoh Nah U Sabi
Nah Money Dey Ginger Me Mafeèejoò Pàmiii
Dis One No Be Mountain Dis One No Be Galilee
Steady Grinding Hustling For Dis Money Òroowo Lòbàmií No Dey Try Me No Dey Wyn Me
E Sure For Me I No Go Fall I Geh Believe Nah My Dream Nah Me Go Lead
Many Checking Oppressing For The Street No Dey Stress Me Abeg Don't Disturb Please Don't Disturb My Peace
Don't Disturb Me Please Don't Disturb My Peace Ayaah
Go Through Many Thing Reason Many Thing Calcul Many Thing A Lot Of Plenty Things Wey My Eyes Don See Mèloò Mofè Sò Tì Oju Tirì Mèloò Mofè Sò
Go Through Many Thing Reason Many Thing Calcul Many Thing Many Thing A Lot Of Plenty Thing Wey My Eyes Don See Mèloò Mofè Sò Tì Oju Tirì Mèloò Mofè Sò
Go Through Many Thing Reason Many Thing Calcul Many Thing Many Thing A Lot Of Plenty Thing Wey My Eyes Don See Mèloò Mofè Sò Tì Oju Tirì Mèloò Mofè Sò
Dis Life Is Yolo And I Start From Zero
I Be The Boy From The Ghetto
Me No Fit To Give Up Cuz I Come From Zero Leave My Life Low Low
No One's Knows Tomorrow Say U Get Oo
I Go Do U Good If Dem Do Bad Oo
Hustle On My Mind Oo
Updating All Night Oo
Nobody Dey Nobody Send You Nobody Friend You Nobody Go Come For Your Rescue Dem Go Check U
Nah My Hustle Wey Me Face Dice Still Dey Roll He Go Soft One-day I Go Give It What It Takes Cuz If I No Make Am Wetin Go Be My Gain
Ahhh My Broda Ahhh He No Easy Buh We Go Concer
Mapeè Pàdi Eè Loòle Cuz U Geh Bar
All My Mind For The Muller Me One Geh This Raàbaà
Go Through Many Thing Reason Many Thing Calcul Many Thing Many Thing A Lot Plenty Thing Wey My Eyes Don See Mèloò Mofè Sò Tì Oju Tirì Mèloò Mofè Sò
Go Through Many Thing Reason Many Thing Calcul Many Thing A Lot Plenty Thing Wey My Eyes Don See Mèloò Mofè Sò Tì Oju Tirì Mèloò Mofè Sò
Go Through Many Thing Reason Many Thing Calcul Many Thing Many Thing A Lot Plenty Thing Wey My Eyes Don See Mèloò Mofè Sò Tì Oju Tirì Mèloò Mofè Sò