Loud Am歌词由Meshack omo ologo演唱,出自专辑《Loud Am》,下面是《Loud Am》完整版歌词!
Loud Am歌词完整版
The oil when you
Put for my head e no go dry o
Ah eh eh e no go dry oh
Omo ologo meshack omo ologo
The oil wey you
Put for my head e no go dry o
Ah eh eh e no go dry oh
The light wey dey shine
For my life e no go quench oh
Ah eh eh e no go quench oh
The money wey I get
For account e no go finish e oh
Ah eh eh e no go finish e oh
Ebenezer
Eh
Father Father
Eh
Na you dey take me up
You nor dey bring me down
Higher Higher
Eh
Am a winner
Eh
Faster faster I dey go
I nor dey slow down
Dis money dey eh eh
Dis money dey
Na you nor get
Humble yourself
Nor be you create yourself
But na you get yourself
(Shaylemshay Shaylemshay shay)
Dis money dey eh eh
Dis money dey
Na you nor get
Humble yourself
Nor be you create yourself
But na you get yourself
Am getting everything
I don't deserve
Nor be my power
Na oluwa dey my side
Boluwa tife I get ore ofe
Anyhow wey
The matter be ifeifegeme
Just dey work and pray
One day you go take
Everybody get him time
Forget your delay o
Am steady giving kpakpakpa
I give dem kpokpokpo
I give dem rabata
Roboto rabata
The oil when you
Put for my head e no go dry o
Ah eh eh e no go dry oh
The light when dey shine
For my life e no go quench o
Ah eh eh e no go quench oh
The money when I get
For account e no go finish e o o
Ah eh eh e no go finish e oh
Ebenezer
Eh
Father Father
Eh
Na you dey take me up
You nor dey bring me down
Higher Higher
Am a winner
Faster faster I dey go
I nor dey slow down
Dis money dey eh eh
Dis money dey
Na you nor get
Humble yourself
Nor be you create yourself
But na you get yourself
It's dezy on the mix