笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 07:14 | 星期六

Lifestyle歌词-Brizzle Man

Lifestyle歌词由Brizzle Man演唱,出自专辑《Lifestyle》,下面是《Lifestyle》完整版歌词!

Lifestyle歌词

Lifestyle歌词完整版

Sok Sok Sok Sok Sok Sok Sok

Solling

Na brizzle boy dey there ooo

Na brizzlemaaaaan

Sheybi brizzleboy lo wan be oooo

So many crazy wey dey happen

Sheybi Nigeria lon ti shele

Agbawooo

Mi o sere

I no too dey play

Make you no say o too dey mean

I no too dey ooo

I too dey hustle

Everyday

When ever I wake up

I pray to GOD

I waaash my face

And I wear my cloth

I put on my cloth ooo

I run to the bus-stop

To buk a bus wey dey go yana iba

Once I get to iyana iba

I go use leg wakaaa from yana iba

Till I go reach vooolks

Once I reach volks I go enter company

When I start this job

I know watin dey xup

My blood dey flow like water

I work like a baboon

I work like jaaki

But why na

Why na

Nigeria ni gbogbo e tin sheleee

Why na

Oun no ni won lo mi

Wo tun fee lo omo ti mo mu wa

Why he no suppose to be like that

Scam ni Nigeria ooo

Trap leen jee

Trap Leen jeee

Okay okay oo

Haaa yee yeee

watin xup na na

Aaaaaa

Nigeria everywhere na scam

Scam lo poo juu

Gbogbo nkan to shele

Opor ooo

Won o mo un ti won Lee shey fun won

Hmmmm ha aaaa

I saay na brizzleman

Na brizzleboy

Na britian

I want to be the faithful boy

Wey no more safety

I no dey laugh ooo

Everytime mo strong paari

All I was chasing is moneeey

Money on my mind

No love ooo

I no too get dey time to love anybody

Except my parent

My brother and my family

So make you no say we no get

Time at all

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef9aaVVA9BApaUQQF.html

相关推荐