笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-24 21:06 | 星期五

Na God O (Explicit)歌词-Wale Tunes&Rhymes&Badmuswealthy&Ag Blaze&ODV&Gold&Mubline

Na God O (Explicit)歌词由Wale Tunes&Rhymes&Badmuswealthy&Ag Blaze&ODV&Gold&Mubline演唱,出自专辑《Na God O (Explicit)》,下面是《Na God O (Explicit)》完整版歌词!

Na God O (Explicit)歌词

Na God O (Explicit)歌词完整版

Uhm uhhm uhhm

Uhm uhm

Uhm uhhm uhhm

Uhm uhm

Uhm uhhm uhhm

Uhm uhm

Emaa ri ran wo

Nobody Sabi pass

Say na God no jazz

Now my step dey loud ,as am moving closer

And I shine bright like a diamond

Nitori e loshe mo mi

Krikri star no be 5plus

And then I pray to God on a nice one

Joy is coming

Ewo Omo to fe make mummy happy

Even last year it was nothing

But this year I must to make it

Trenches boy go turn to winner

See my freestyle going viral

No be seyi buh i get vibes When the boy go getti the rabba

Nobody sabi pass

No be say you get class

No body sabi pass

Na God o

Na God o

If to say na jazz

E foor don cast

Nobody sabi pass

Na God o

Na God o

Rhymes: When I pull up anywhere they say they know me

Touch down 5g with my homies

When I hold my enemies won Monika

But sho mo polohun lon lo mi

Make I cap you

For this street kepe ya jamiu cause your best friend fit stab you

Them fit use moto jam you

them go still dey calm you

Na only god no fit to harm you

Always have a plan b

Na fi ko mi laye yi

Tori to ba ku tan

Awon kan sii ma gba ye yi

Madira iku pa e

Lo je'n so ra mi di fadeyi

Always make yourself happy ko ba je ko ma gbe molly

Baba shanu mi

Shi ju anu wo mi

Da sho asiri bo mi

Ki ota ma yoo mi

Cause

I have been through alot

Oju yi de ti ri tooo

Baba shanu mi

Emi na fe lo motor

No be say you too sabi

Na grace dey follow you go

Sapa dey call me mo ya gba werey si block list

I carry hustle on my shoulder ni mo shey japa

Tori mi o fe ri sapa ko ma lo na me legba

Many many things wey my eye don see

I no go give up till my last man win

If i fall i rise that one na my hope

I no dey foor fun anybody i keep on chasing it ah

Nobody sabi pass

No be say you get class

No body sabi pass

Na God o

Na God o

If to say na jazz

E foor don cast

Nobody sabi pass

Na God o

Na God o

The wealthy for my name you think say na play

Olorun gbo mi omo mi o sere

Get dollar dollar ma je ko dollar

My nigga no dey dull am hustle for the mulla

Abrakadabra

Iyan shina peller

When the money come

You go remember

Say i tell ya

Say i go get rabba

No time to check time

Abraham blessings are mine

Na God o

Na God o

Na God o

Olorun

Chineke obi umma

Na God o

If to say na jazz

E foor don cast

Nobody sabi pass

Na God o

Na God o

He is here

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef9adVVA9BglQVgMDCg.html

相关推荐

  • abcd(男声版) (其他)歌词-小布先生

    abcd(男声版) (其他)歌词-小布先生

    abcd(男声版) (其他)歌词由小布先生演唱,出自专辑《暗无天日的日子里好好活》,下面是《abcd(男声版) (其他)》完整版歌词! abcd(男声版) (其他)歌词完整版 作词...

  • 推开世界的门歌词-姚苏

    推开世界的门歌词-姚苏

    推开世界的门歌词由姚苏演唱,出自专辑《不成熟的翻唱》,下面是《推开世界的门》完整版歌词! 推开世界的门歌词完整版 作词 : 无作曲 : 无推开世界的门你是站在...

  • Memory (其他)歌词-Falcon隼

    Memory (其他)歌词-Falcon隼

    Memory (其他)歌词由Falcon隼演唱,出自专辑《Memory1.0》,下面是《Memory (其他)》完整版歌词! Memory (其他)歌词完整版 作词 : Falcon隼作曲 : By.Hamio你的...

  • 特别的人歌词-云为衫

    特别的人歌词-云为衫

    特别的人歌词由云为衫演唱,出自专辑《特别的人》,下面是《特别的人》完整版歌词! 特别的人歌词完整版 编曲 : 无翻唱:王麒然混音:王麒然爱一个人或许要慷慨若...