COLORADO (Explicit)歌词由SBM Records&Wali naira&Mayor Jhay&Dr Gazo演唱,出自专辑《COLORADO (Explicit)》,下面是《COLORADO (Explicit)》完整版歌词!
COLORADO (Explicit)歌词完整版
Wali naira
Khal mhe Mayor jhay
Dr Gazo
Ah.
Eh.
My Colorado
You're my Toyin my tomato ,
Me I go take you to Soweto,
You're my seven my Ronaldo,
Ohh ohh,
My Gellato,
I go dey look you like Telemundo,
You too fine I no fit let you go,
Nah you dey high me like pamitombo,
Ohh, ohh, ohh,
My Colorado,
Girl you just high Me like Colorado,
Give me loud on Colorado
I just want to smoke weed Colorado,
Cuz She feel like gellato,
Fine girl Oya jubadijo,
Your buddy dey high me like Colorado,
Colorado , Colorado, Colorado
Pamitombo, Oya Colorado '
Colorado,,,
Ahn
Ehh
Ahn Ahn
Uhmm
Ah! Colorado,
Dem dey show am for my shadow,
I no dey fear to become bad oo,
Everyone dey play my card o,,
Odo! Odo!
Badoo kill shadoo,
Because he take Colorado,
Eruku don become bad oo,
Gbogbo street ti yapa Rado
Odo! Odo!
Colorado wey dey for my shadow
I be bad boy because of my card oo,
Colorado! Colorado!
Omu fetto! Gellato!
Gbogbo Omo tin Bari Emi a**
Because it's important dem dey at my back o,
Colorado! Colorado!
That's why they call me Omo ologo
Okayyy ,
Colorado lo Lor gbe,
Lo Lon wo bi ase
Omo ope gbera
Gbe Colorado
Ko mu tombo d tombo
Ahh ! Just dey high me like Colorado,
Give me one loud Colorado,
I just want to smoke wonk of Colorado,
Cus e dey high Biti Gellato,
Awon teyan Toyin tomato
See as e dey cool I dey Porcaro
Efile ejoor efunmi ni tomato
Bio tie se tomato efunmi potato
Okayyy nah
No dey rush,
No go porch
Alaye need everything nah posh
Nah Colorado wey dey yora tan
Shofe gbo Shoma Fe kin to sin gbaratan
Okay Emalo fibokubo
No dey fara kugo
Malo sojo kugo o
Malo gogo kugo
Woni kilo femu Igbo dey
Okay woni kilo femu
Olo wun golo feku tolo
Ahh just dey high me now
Just dey high me now
Mo gbe fara mi now
Okayyy
My Colorado
You're my Toyin my tomato ,
Me I go take you to Soweto,
You're my seven my Ronaldo,
Ohh ohh oh
Oya My Gellato,
I go dey look you like Telemundo,
You too fine I no fit let you go,
Nah you dey high me like pami tombo,
Ohh, ohh, ohh,
Colorado,
Girl you just high Me like Colorado,
Give me loud on Colorado
I just want to smoke weed Colorado,
Cuz She feel like gellato
Fine girl Oya juba dijo,
Your buddy dey high me like Colorado,
Colorado oh oh
Colorado!
It your boy Wali naira
Ah! Khal mhe Mayor jhay
Nah Dr Gazo