Shege歌词由MeanAugustine演唱,出自专辑《Shege》,下面是《Shege》完整版歌词!
Shege歌词完整版
Way back from Agege, down to Madina show me shege
E come dey be like sey, only me dey feel this pain
Way back from Agege yeah, down to Madina show me shege, yeah
E come dey be like sey yeah, only me dey feel this pain
Omo, I dey hustle from Pok-Town to Madina
Nobody, nobody support for back
Everybody, everybody wan go snatch ma woman
Cos I no get dollar, Oluwa when you go bless me, Baba
Na matwɛn atsɛ oo, matwɛn atsɛ yeah
I've been doing this for long
I be na hustling for long
When ma money go long yeah yeah yeah
Matwɛn atsɛ oo, matwɛn atsɛ yeah
I've been doing this for long
I be na hustling for long
When ma money go long
Normal normally, everyday I dey pray come deliver me, yeah
Sharp hurry me 'cos I dey bleed, I dey need emergency yeah
Enemies dem a plot, dem no want make I succeed
But I dey rise above, 'cos my spirit no go concede
When ma business go blow
God, when ma money go long
I wan make ma people smile, smile
Yeah, when ma money go long
Matwɛn atsɛ oo, matwɛn atsɛ yeah
I've been doing this for long
I be na hustling for long
When ma money go long yeah yeah yeah
Matwɛn atsɛ oo, matwɛn atsɛ yeah
I've been doing this for long
I be na hustling for long
When ma money go long
Matwɛn atsɛ oo, matwɛn atsɛ yeah
I've been doing this for long
I be na hustling for long
When ma money go long yeah yeah yeah
Matwɛn atsɛ oo, matwɛn atsɛ yeah
I've been doing this for long