笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 14:46 | 星期六

Welcome to Lagos (Explicit)歌词-deyma ayo&MIB Breed

Welcome to Lagos (Explicit)歌词由deyma ayo&MIB Breed演唱,出自专辑《Welcome to Lagos (Explicit)》,下面是《Welcome to Lagos (Explicit)》完整版歌词!

Welcome to Lagos (Explicit)歌词

Welcome to Lagos (Explicit)歌词完整版

Lagos, Oloun

Wey the boys

No dey dull for street

Welcome to Lagos, Oloun

Wey the girls

Na the money dem dey find

Welcome to Lagos, Oloun

If you dull

Na your eye dem go chow

Welcome to Lagos o

You know the flavour o

Welcome to Lagos.. Oloun

For the streets

You gats open eye

Welcome to Lagos.. Oloun

Omo dem dey craze for mind

Welcome to Lagos.. Oloun

Na the money we dey find

Welcome to Lagos.. Ye!

Na here we dey grind

Me I be working so hard

Tryna stack it so high

School of hard knocks grad

I gats to hack this life

No be say I no wan die

But me I no gree

Dangote, Trevor Noah

We gather dey this life

No be yesterday dem born me

I don tey for the grind

Soft boy from the go me

I come chop this life

Man I come gazz show up

Or I for chop cane die

Now the streets paid owo

Maga pay me die

What I'm tryna say

Is Lagos city raised me

With an internet steaze

Gazz be fucking crazy

Now I'm up in the stu

When I get up in the morn

Writing out these raps

Mastery of this art

I let my pen dissert

While I pen this heart

Clear my head out now

I gats to get this out

Give it up for the folks

Tryna make it out

Fuck the whole system

We military at heart

Na who born the maga

Na who born the baga

Who wan try to touch am

Shey you no know water

Lasgidi stand up

A tun ti take over

Make I come stop talk

Let the gbedu enter

Lagos, Oloun

Wey the boys

No dey dull for street

Welcome to Lagos, Oloun

Wey the girls

Na the money dem dey find

Welcome to Lagos, Oloun

If you dull

Na your eye dem go chow

Welcome to Lagos o

You know the flavour o

Welcome to Lagos! Oloun

For the streets you gats open eye

Welcome to Lagos! Oloun

Omo dem dey craze for mind

Welcome to Lagos! Oloun

Na the money we dey find

Welcome to Lagos! Ye...

Na here we dey grind

Came here with my niggas

We just here to have some fun o

No dey like wahala

We just here to have some fun o

Pass me that trophy

With a plate of nkwobi...

With a plate of nkwobi

With a plate of nkwobi!!!

Welcome to Lagos!

Welcome to Lagos!!

Welcome to Lagos!!!

Welcome to Lagos

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef9b9VVA9DgxRVQoF.html

相关推荐

  • Burnin’ Down歌词-Nathan Trentleman

    Burnin’ Down歌词-Nathan Trentleman

    Burnin’ Down歌词由Nathan Trentleman演唱,出自专辑《Runnin’ Away (Explicit)》,下面是《Burnin’ Down》完整版歌词! Burnin’ Down歌词完整版 I remember...

  • Children of the Rain歌词-Austin Roberts

    Children of the Rain歌词-Austin Roberts

    Children of the Rain歌词由Austin Roberts演唱,出自专辑《Fool / Children Of The Rain》,下面是《Children of the Rain》完整版歌词! Children of the Rain...

  • Wild歌词-Nathan Trentleman

    Wild歌词-Nathan Trentleman

    Wild歌词由Nathan Trentleman演唱,出自专辑《Runnin’ Away (Explicit)》,下面是《Wild》完整版歌词! Wild歌词完整版 I remember that night Like it was yes...

  • Panaginip歌词-Zach x Zeph

    Panaginip歌词-Zach x Zeph

    Panaginip歌词由Zach x Zeph演唱,出自专辑《Panaginip》,下面是《Panaginip》完整版歌词! Panaginip歌词完整版 Parang isang panaginip ang makapiling kaAt ...