笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-10 11:59 | 星期五

God Knows歌词-Faceborn&Rhapboy

God Knows歌词由Faceborn&Rhapboy演唱,出自专辑《Lifestyle (The-EP)》,下面是《God Knows》完整版歌词!

God Knows歌词

God Knows歌词完整版

Faceborn Pelu Rhapboy

Huh ye!

Everyday of my life,na money I Dey find

Money I dey find,baba me no wan die

papa dey mama dey I don’t know when it’s time

Testimony soon tabi maybe never

And thinking of this thing fit to make me dey cry

Aburo po leyin,I swear me I dey try

I’ve been Putin all I can

But my best is not enough

Weytin I dey find

Say na God knows

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

See wo!

Na money i dey find eh

Yawa keh bawo

Lako ni mowa

Eh le ever bami labo(never)

Steady on the grind for the bag oh

Mio le ever fold bi ponmo

Mio le kako

Because omo Oro hustle Pelu focus

Very soon

Won ma Jo rush rush bi ti focus(won ma je)

Iru mi showon mio soro locust

Na me dey pay my price

O need lati moh iye to cost

And thinking of this things fit to make me dey cry

Aburo po leyin i swear me i dey try

I’ve been Putin all I can

But my best is not enough

Weytin I dey find

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Blood in my eyes

You better keep your flesh off

I don’t give a fuck

You never need to thank me

Being at the best that I can for myself

Available to dey give is all that I care

Never to be shamed is part of my fears

Fresh out clean at a time if you see me walahi

Say I do niggas shit I swear say na lie

What’s the beef all about when the blood is in your mouth

Bad girls for my yard? Okay na fact

Je kasara gbewon debe,we outside tonight

Outside tonight? We could party till it’s dawn

Shey mama no go call or them no go find come

Life’s not funny

Say mama don born me

Won tun ko mi

I been on good vibes,so many more coming

So many more coming

Everyday of my life,na money I Dey find

Money I dey find,baba me no wan die

papa dey mama dey I don’t know when it’s time

Testimony soon tabi maybe never

And thinking of this thing fit to make me dey cry

Aburo po leyin,I swear me I dey try

I’ve been Putin all I can

But my best is not enough

Weytin I dey find

Say na God knows

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Say na God knows for me

Ah see ah

M O N E Y

Toba lowo lowo them go call you honey-pie

Hustle pa bi eni to ni forty lives

Woh life Yi na war get your forty knives

To ba loose-guard them go kill you

Be you

If you no get money bro them no go see you ehn

To ba tun lowo them go beef you

All the bad energies pray say make them free you

Too many talk no dey full basket

Eni Roku rowa loma wa ni casket

Anything wey mouth talk na real mindset

Make we get money make we get asset

I no really Getty their time

Ah,omo iyami see ama shine

My DND na my focus

Kawa ti lowo kilo kan boys

Every other thing say na bonus

Ah,zero juju boys dey on God

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef9c0VVA9BQhUVQcNCg.html

相关推荐

  • Wale (Explicit)歌词-Faceborn&Rhapboy

    Wale (Explicit)歌词-Faceborn&Rhapboy

    Wale (Explicit)歌词由Faceborn&Rhapboy演唱,出自专辑《Wale (Explicit)》,下面是《Wale (Explicit)》完整版歌词! Wale (Explicit)歌词完整版 Cheers to my n...

  • 寒衣调歌词-莫攸白

    寒衣调歌词-莫攸白

    寒衣调歌词由莫攸白演唱,出自专辑《》,下面是《寒衣调》完整版歌词! 寒衣调歌词完整版 月光稀 是谁捣寒衣望天涯 想君思故里一夜落雪未满 北风急千里迢迢 一心...

  • La samba (Version Speed Up)歌词-Mario Chicot

    La samba (Version Speed Up)歌词-Mario Chicot

    La samba (Version Speed Up)歌词由Mario Chicot演唱,出自专辑《C’est Fini (Version Speed Up)》,下面是《La samba (Version Speed Up)》完整版歌词! La sa...

  • Adura歌词-Faceborn

    Adura歌词-Faceborn

    Adura歌词由Faceborn演唱,出自专辑《Lifestyle (The-EP)》,下面是《Adura》完整版歌词! Adura歌词完整版 Na my life I dey live so ohBrother keep it on a l...

  • Need Love歌词-Faceborn

    Need Love歌词-Faceborn

    Need Love歌词由Faceborn演唱,出自专辑《Lifestyle (The-EP)》,下面是《Need Love》完整版歌词! Need Love歌词完整版 Woah woahWoah woah woah yehAll i need...