Live Your Life歌词由Pulse&Joeboy演唱,出自专辑《Live Your Life》,下面是《Live Your Life》完整版歌词!
Live Your Life歌词完整版
Dem go talk say I stubborn
Say my head be coconut
They telling me what to do
But I do what I want
Me I no dey follow everyone
‘Cause common sense is not common I special, I no normal
Eh eh eh eh eh eh
‘Cause I dey run my race
Run my p
Dey do my thing jejely
And I no dey gum body
Yeah yeah
I go live my life
I go speak my mind
Make dem no give me story
I try to do what I feel is right.
So make you live your life
Make you speak your mind
Make dem no give you story
Just try to do what you know is right. Follow your own lane.
Follow your own pulse.
Climb your own ladder.
Follow your own lane.
I no go give in to the pressure
I no go commit because I dey try measure
My destiny I be the driver
I no go give person wey no get conscience, nonsense. I go ignore haters
Tell them I see you later
Wetin concern me with bad vibes.
‘Cause I dey run my race
Run my p
Dey do my thing jejely
And I no dey gum body
Yeah yeah
CHORUS
I go live my life
I go speak my mind
Make dem no give me story
I try to do what I feel is right.
So make you live your life
Make you speak your mind
Make dem no give you story
Just try to do what you know is right. Follow your own lane.
Follow your own pulse.
Climb your own ladder.
Follow your own lane.