My Bae歌词由YUNGSAM演唱,出自专辑《My Bae》,下面是《My Bae》完整版歌词!
My Bae歌词完整版
Written by: Yungsam
Na this same kele wey dey make all of the boys cus Gobe
Omo alahja she dey stay for orile the girly too fine me I no fit lie
Omo ma lo gbagbe iwo nikan mi ole fi eh sere
No doubt me my men dem stand kirigbege wetin dey sup
Mo fe gbe eh dele gbe eh dele
Oo mine my African queen oo She too get style
As I dey give you on the low make you no too shout
O my bae
O my bae o my bae
O my bae
O my bae o my bae
O my bae
O my bae o my bae
O my bae
O my bae o my bae
O my
My girl do me proper she no get yawa
She cool my temper
Sweet like ofada mix with original spice no be made in China
She no dey gbala she give me good vibe you know on a daily
Burst my bololo dardar I no fit control my self again
Anything you want baby gal I do for you
Dolce and Gabbana Jimmy choo
Carlo rossi or cappuccino anyone you like girl I give to you.
This love thing this love thing
This love thing
O my bae
O my bae o my bae
O my bae
O my bae o my bae
O my bae
O my bae o my bae
O my bae
O my bae o my bae
O my