笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-26 06:15 | 星期天

Miracles歌词-Morounkeji&Lambos

Miracles歌词由Morounkeji&Lambos演唱,出自专辑《Phoenix (Explicit)》,下面是《Miracles》完整版歌词!

Miracles歌词

Miracles歌词完整版

Oloun ji

My boy don't cry

My boy don't cry

My boy stay strong

My boy stay strong

Omo toba sise

Ajere ise

Eyi toba se ere

Ajere ere

So I've to grind for mama sake

E done dey tay

Praying for a miracle so long

Body dey fail

Body dey fade oh

E done dey tay

Praying for a miracle so long

Body dey fail

Body dey fail

O bad belle

Who be you way wan stop my cruise

Who be you way wan stop my vibe

Who be you way wan stop my cruise o nor nor

O bad belle

Who be you way wan stop my cruise

Who be you way wan stop my fun

Who be you way wan stop my gbedu

O la le to oh oh

So many things wey the eyes done see,

The mouth done speak,

Na make the heart bleed,

Wetin man tell man, nai make man to kill man

For saying the truth, some go vex

Make we kill am

So Keep the right people around you

Mama nor go always dey there to advise you

Just focus on your moves

Chasing for the Kpa

There are some things you shouldn’t do

Like, hating on another man’s success

Nor put your eyes for him pocket

Always mind your business with no stress

As you dey hustle on a stead, make you pray

E done dey tay

Praying for a miracle so long

Body dey fail

Body dey fade oh

E done dey tay

Praying for a miracle so long

Body dey fail

Body dey fail

O bad belle

Who be you way wan stop my cruise

Who be you way wan stop my vibe

Who be you way wan stop my cruise o nor nor

O bad belle

Who be you way wan stop my cruise

Who be you way wan stop my fun

Who be you way wan stop my gbedu

O la le to oh oh

Mama don't you worry

Your boy is gonna be okey

Owo lo di mi mu loru

Ka Jo mule pelu aje

Who dey pass the crown

Who dey pass the crown

He suppose done reach my turn

What is going on

What is going on on on

Steady I dey pray for better day

But the journey seems taking so long

Guy man no fit wait

Make maga pay

Cause we nor fit die

For sapa ah

E done dey tay

Praying for a miracle so long

Body dey fail

Body dey fade oh

E done dey tay

Praying for a miracle so long

Body dey fail

Body dey fail

O bad belle

Who be you way wan stop my cruise

Who be you way wan stop my vibe

Who be you way wan stop my cruise o nor nor

O bad belle

Who be you way wan stop my cruise

Who be you way wan stop my fun

Who be you way wan stop my gbedu

O la le to oh oh

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef9f5VVA9BghUVAENCg.html

相关推荐

  • ok Zor歌词-Serdar Onur

    ok Zor歌词-Serdar Onur

    ok Zor歌词由Serdar Onur演唱,出自专辑《ok Zor》,下面是《ok Zor》完整版歌词! ok Zor歌词完整版 Geriye dnsen, bir daha denesekHer eyi unutup, yeniden b...

  • Tenho Tentado歌词-Brone

    Tenho Tentado歌词-Brone

    Tenho Tentado歌词由Brone演唱,出自专辑《Continua (Explicit)》,下面是《Tenho Tentado》完整版歌词! Tenho Tentado歌词完整版 tenho tentado decifrar o qu...

  • Deep歌词-Morounkeji

    Deep歌词-Morounkeji

    Deep歌词由Morounkeji演唱,出自专辑《Phoenix (Explicit)》,下面是《Deep》完整版歌词! Deep歌词完整版 Oro wa okan elo miOmo arijo wan Se bi obaMo no ko ...

  • Park Well歌词-Morounkeji&DJ GOLD.KLEVERKING&Dakinz

    Park Well歌词-Morounkeji&DJ GOLD.KLEVERKING&Dakinz

    Park Well歌词由Morounkeji&DJ GOLD.KLEVERKING&Dakinz演唱,出自专辑《Phoenix (Explicit)》,下面是《Park Well》完整版歌词! Park Well歌词完整版 Oloun jiI...