I WISH (SINGLE)歌词由PERSLEYJK&EG ROYCE演唱,出自专辑《The Evolution EP (MASTERED) [Explicit]》,下面是《I WISH (SINGLE)》完整版歌词!
I WISH (SINGLE)歌词完整版
Evevery body get e own story something
Wa dey worry them for mind
Life is like a hole we all fvckd
In somany things dey happen wa dey wrong
No body care how surviving
And the more you look na the less you see
I dey try live everyday like
I dey inside my dreams smoke w**d to free my mind
Man pikin go need something to chop oh
As work no dey na who to call oh
Government nor care we pray to God oh
Sa everything go dey alright
I wish I could read your mind
I wish I can solve your problem oh
I want solve mine solve mine
Vs 2
So many things I done see
For the street man no fit talk em o
Many clam love but them heart
Full of hate bad energy dem ma bring
Tell them make them give me
Space make bad man no block my way
I dey live this life sa na grace amazing grace