Carry On歌词由Reignzzz演唱,出自专辑《Carry On》,下面是《Carry On》完整版歌词!
Carry On歌词完整版
Eh, got it
Something mad, if you got it
If na jazz, mek you drop it
Gimme ginger
Get something high
Got it
Gimme now if you got it (Eh)
Got it
Mek we pull over
For something nice
We dey hustle all round
But things wey
Dey bother me now
If no bi that
Na one thing or the other
Gimme that strength
To stand on my grind
Gimme power
Gimme ginger
Gimme knowledge
Gimme that power
Gimme strength
To face all my fears
And stand strong
In the face of time too
Carry on, carry on
No delay
Living my life
To carry on and stay on my grind
Gimme power and gimme ginger
No shaking, gimme my crown
No cap, just gimme my crown
As I dey so, I dey for my guys
If you stand for me, I go dey your side
Can't recall many times, many times
Hustle no pay the guys
Even though dem
Dey steady on the grind
Dem outside
Tryna bring the lifestyle
Umm, lemme now
Jaar, gimme power
Mek you regard
All the struggles we dey outside
If you stand by me
I go dey your side
Carry on, carry on
No delay
Living my life
To carry on and stay on my grind
Gimme power and gimme ginger
No shaking, gimme my crown
No cap, just gimme my crown
As I dey so, I dey for my guys
If you stand for me
I go dey your side
Nothing but to
Nothing but to carry on
And stay right on my grind
Nothing but to
Nothing but to carry on
And stay right on the bag
Umm, lemme now
Lemme now, lemme now now
Umm lemme now now
Ah umm lemme now
Lemme now now now now now
For the bag, stay strong
Anyhow wey e wan top
Stay right and stay up
(Right and stay up)
Face all fears yea, yea
Lemme now
Lemme face all fears yea yea
There might look at you now
Bringing you down
Never mind you
Will never go down
Stay on your grind
You will fly beyond skies
The hustle go pay at last