Gbedu歌词由Prinx Snazzy演唱,出自专辑《Gbedu》,下面是《Gbedu》完整版歌词!
Gbedu歌词完整版
How Many Gbedu You Don Hear Today
If U Hear Dis One You Fit To Craze
I Been Dey Hustle
Make Dem Hear My Name
Money Go Come
Surely I Go Get The Fame
Have Been Living Life Of The Locals
But I Wan Taste Ham Hmm Hmmm
All Round No Cap
But If U Broke Today
Nobody Go Want To Talk
But Just Guide Aswear
U Go Hear Ur Name For Tiktok
EBELEBE
ANY WHERE MY MUSIC DEY ME GO DEY
EBELEBE
SHEY BE NA MY SONG DEM GO DEY PLAY
EBELEBE
ANY WHERE MY MUSIC DEY ME GO DEY
EBELEBE
SHEY BE NA MY SONG DEM GO DEY PLAY
OLEKU
TELL ME SOMETHING WEY I NO FIT DO
I BEEN DEY CHOP FROM HAND TO MOUTH FOR MADAM PUT
AS DE MONEY COME AJE NA TALK AND DO
Omor Sharp
Am The Life Of The Party
Monica Jo Fu Mi Come Shake Body
So Many Fish In The Ocean
Olun Go Mor Kpe My Type Is Rare
Put My Head Down
Mama Rub Anointing Oh
Cuz Me I No Dey Fear
Oya Gbefumi Ko Jor
See The Blessings Long He No Fit Fall
Cuz Me I No Go Dull
I Must To Ball Am Living My Life
See Your Raja No Go Form
See This Life Wey You Come
Na Hand Wey Work
Aswear Na Him Go Chop Oh
Na Him Go Chop Oh No
Uh Ye
EBELEBE
Any where my music dey me go dey
EBELEBE
Shey be na my song dem go dey play
EBELEBE
Any where my music dey me go dey
EBELEBE
Shey be na my song dem go dey play
Oleku
Tell me something wey I no fit do
I been dey chop from hand to mouth
For madam put
Wen de money come aje na talk and do
Na talk and do
Le Go
Ok
Shupe
Skride
Skripe
Make we nack ham
Eehhh (Eehhh)
Ahhh
Eehhh (Eehhh )
Oh yeah