One Song歌词由2wisebaba演唱,出自专辑《One Song》,下面是《One Song》完整版歌词!
One Song歌词完整版
Happy people
Feel free
To shake your body
Wiseyyy
Dem be looking
For me all around
Cuz everybody
Don dey know me now
Won wa mi
Emi gan lo fe ri
No thyme no curry
No money no party
I get my shayo
My eyes go detty today
Mo must to muyo o
Mi o sho mo uyo o
All them girls dem dey rotating
Won communicating gbedu mi won josi
No time no time
Tell dem say
Na me dey run this town
Do not come late ma lo pẹ de
Drop the gbedu fun awon temi ko jo
Awon temi fe jo
Sexy ladies oya e mujo
As e dey go , even shayo sef dey go
Awon temi tewo gbajo
Te wo gba jooo
Drop the gbedu
Fun awon temi ko' jo
Awon temi fe jo
Sexy ladies oya e mujo
As e dey go even
Shayo cef dey go
Awon temi tewo gbajo
Tewo gba jooo
Na my melody
Na my vibe dem wan to josi
Rolling rolling rolling
Rolling rolling
E jekin ran won ran won leti
I dey give dem steady steady
From 20 09 steady steady
This song go make you say morogo
E fit take you go morocco
Dem dey feel me for soweto
All my feeling in one song
Do not come , ma lo pẹ de
Drop the gbedu
Fun awon temi ko' jo
Awon temi fe jo
Sexy ladies oya e mujo
As e dey go
Even shayo cef dey go
Awon temi tewo gbajo
Drop the gbedu fu'un
Awon temi ko' jo
Awon temi fe jo
Sexy ladies oya e mujo
As e dey go
Even shayo cef dey go
Awon temi tewo gbajo
Tewo gba jooo
As I open the fire won sa looo
Strike like thunder won ke ran
Jb jb fun won tan
2wisebaba ja won si