Pray For Me (Explicit)歌词由Real Khid&EMYEEZY演唱,出自专辑《Pray For Me (Explicit)》,下面是《Pray For Me (Explicit)》完整版歌词!
Pray For Me (Explicit)歌词完整版
Gigga make Yu wish me well
Wen Yu pray don't wish me hell
Me I get story to tell
I jxt be young gee wey dey do my best
And ion want no stress
So all I got is jxt me and myself
Do wat I can n leave de rest
Mk no bad company never come my der
So Dem say hear Dem say
Dey Neva know de kinda things wey adey face
On de street like I craze
Oh I know wat i want so adey chase..(it)
And by grace oh by faith
Ago fi mk am like dangote
Ago pass ago get 'A'
Cus adey mk hey while the sun rise!!!
Steady on my grind cus I want money
Me I never wanna hear nobody
So anytime Yu go on ur knees
Den Yu talk to God
Kai say Yu go pray for me
Now adey realize say to be a man na waao
Nobody go dey for Yu all Yu gotta do
Is to be for yaself but how?
Adulthood na scam if Yu never know
Dem mk I tell Yu now
Oh Naqqa adulthood na scam so u better get dat for ya mind
changing my L's to W!!!
Tryna kill ma vibes but I refuse
Focus on my target den I shoot
Den I shoot den I shoot
Me and my gees we making move
Cus dey got my back so we don't loose
Focus on my target den I shoot
Den I shoot den I shoot
Steady on my grind cus I want money
Me I never wanna hear nobody
So anytime Yu go on ur knees
Den Yu talk to God
Kai say Yu go pray for me