#99歌词由Abl Songbird演唱,出自专辑《Eureka》,下面是《#99》完整版歌词!
#99歌词完整版
Lati kekere I don de strong body
Striving everyday to become somebody
Am attracted to fame I no de gum body
This life is too tough
I sacrificed for the family
Make the sapa no go kill person
No be Dem go see finish oh no I too tough
Ogun ja baba
Ogun ja mama o
I see my self BIG iye ninu ala o
Have got to make the dreams turn reality
Since have got the picture right in front me
Ani ri ogun nibo Lor lo
Emi loju make I no fall yeye o
Dem say my head strong so I heard my spirit telling say eh.
Ti owo na ba de,shey emi magbe?
Omo wetin we lost is not bigger than what is on the way
Ti owo na ba de,shey emi magbe?
Omo wetin we lost is not bigger than what is on the way
99 spirit de lo n bami gbe
Mo de mo Mo ma korede
Omor 99 spirits de lo n ba mi gbe e oh no no
Mo de mo ma korede...
Product of a broken home.
Have been doing the shit on my own
And I dey find a better place to go
But devil want to take my soul
I no de fear cus e sure for me o
Omo anifowose but his not burty o
Them write me off cus the boy dirty o
oya make una call Charlie o oh yeah.
Won shi ma riran wo o wan shi ma riran wo
Ola otan ola ota no no e yeah
Won shi ma riran wo
won ma wo bi ogun Jericho ola otan ola otan
Ti owo na ba de,shey emi magbe?
Omo wetin we lost is not bigger than what is on the way
99 spirit de lo n bami gbe
Mo de mo Mo ma korede
Omor 99 spirits de lo n ba mi gbe e oh no no
Mo de mo ma korede...