Okoro歌词由Navabwoy演唱,出自专辑《Okoro》,下面是《Okoro》完整版歌词!
Okoro歌词完整版
Navabwoy dey here so
Many days and night I been lonely
Hustling just to get money huh
Wetin be life without muller
This life we dey na no dulling o
Everyday me pray and I go hard
Go slow e no dey for my journey
Omotena say I dey hard loju ona
Oluwa sha lo sho mi make dem no dull am o eni shishe lo pawo o
Kin sha ti ko ere oko dele o
Okoro pass me d claro zero stress ki maga dawo
Huh no relenting
Me no fidgeting
I vibe differently
Dem no fit test me who won finesse me
Many reject me but god select me
Lekeleke bami leke o ori iyami yomi leko o
Many night wey me I no sleep
Can't avoid debt and man must chop
Who I won call
Nobody to ginger me sporty no dey trigger me oluwa ni gaza mi kidiburna dey here so
Fire vibe me dey for my lane
I no dey hear anything we dey talk
Oluwa mawe you no na my way
My matter e don cast ni won so
Alanlala anything we dey yarn
Talana talana talaranta o you no say man no be god you no say man no be god sing along
Make dem no dull am o eni shishe lo pawo o
Kin sha ti ko ere oko dele o
Okoro pass me d claro zero stress ki maga dawo
Huh no relenting
Me no fidgeting
I vibe differently
Dem no fit test me who won finesse me
Many reject me but god select me
Lekeleke bami leke o ori iyami yomi leko o
Many night wey me I no sleep
Can't avoid debt and man must chop
Who I won call
Nobody to ginger me sporty no dey trigger me oluwa ni gaza mi kidiburna dey here so