My Skin歌词由Liya演唱,出自专辑《My Skin》,下面是《My Skin》完整版歌词!
My Skin歌词完整版
Titikati
A se party
A mu casamigos, a mu brandy
My life no hard no be khaki
I no be small pikin and I no wear nappy
Physically Dey Naiji
But my soul trabaye go Dey yankee
See my G, I no get energy
Energy I no get energy Ah
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun x3
Poverty no fit my skin
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun x3
Poverty no fit my skin
Sho ti jasi
Living my dreams
I remember when dem Dey use me Tayin
Dem go Dey act like in speaking Chinese
When the gbedu drop now
Dem go crazy Kike this
Titikati a se party
A mu casamigos, a mu brandy
Everybody pack food
Dem be like sardine
I no be small pikin and I no wear nappy
Tell your daddy
Sho legal-ly
Sho mo what’s up
Sho ti koja 19
Oya ja mi
If you carry
Oya ka ri
If no he ordinary ah
Onome see I young and I fresh
We Dey give dem down to Bangaladesh
I Dey vex and I get cash
And I gat Yeye and I gat Yass Yasss Yasssss
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun x3
Poverty no fit my skin