笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-27 19:56 | 星期一

Nonstop (Explicit)歌词-DJ Infinity&Zottiebanks&Africka&Dreysungz

Nonstop (Explicit)歌词由DJ Infinity&Zottiebanks&Africka&Dreysungz演唱,出自专辑《Nonstop (Explicit)》,下面是《Nonstop (Explicit)》完整版歌词!

Nonstop (Explicit)歌词

Nonstop (Explicit)歌词完整版

Dj Infinity on the wheel of steel, Dj toh bad let ‘em know, let them know

Gbogbo oun toba wo ko tako e laye (enemies don dey gang up? Ma drop career e

Enemies! Enemies! Enemies don dey gang up

(Enemies, Enemies) yeh

Enemies don dey gang up

Dey wan me make i f*ck up

Me i tell them to shut up

I get God as my backup

I’ve been giving dem nonstop

I was brought up in Lagos

Small boy that is famous (small boy that is famous)

Enemies make dem f*ck off

Sabi boy no dey whine me

Shey you sef like to dey whine me?

Cos I’ve been bad since the 90’s

And i get babes that are baddies

Hm hmmm make we party

Shey you no like to dey faaji

Spending money like alhaji

I be OG before an IG (Say)

Wonle wonle ba, Wonle wonle ba

Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)

Wonipe koroba, Wonipe koroba

Enemies tell them au revior, (Enemies tell them au revior)

Wonle wonle ba, Wonle wonle ba

Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)

Wonipe koroba, Wonipe koroba

Enemies tell them, (Enemies tell them)

Vibe till thy kingdom come orin mi longbo

See as them dey sing my song

Beere mi ni T-junction

Orin zottie lon ma gbo (Emi lomona)

Me i no dey fear woman

I no fit find money make i find woman

Woman no get caliber

So my bro get the kaluba

Turn up the light let me finish this

Zottie with Infinity (Zottie with infinity)

We dey ball for vicinity

We no be 3 but we are trinity

If i say am happy know say na molly

I dey on guard but i just dey on lowkey

Omo pastor to fa kpoli ninu poly

Nobody is holy (nobody is holy)

Wonle wonle ba, Wonle wonle ba

Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)

Wonipe koroba, Wonipe koroba

Enemies tell them au revior, (Enemies tell them au revior)

Wonle wonle ba, Wonle wonle ba

Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)

Wonipe koroba, Wonipe koroba

Enemies tell them au revior (Enemies tell them au revior)

Enemies don dey gang up

Me i tell them to shutup

Vibe till thy kingdom come

Beere mi ni T-junction

Orin zottie lon ma gbo emi lomona

Aye aye

Aye eh aye

Aye aye

Ah yeh eh ah yeh

Aye aye (aiye)

Aye eh aye (aiye)

Aye aye (aye aye)

Aye eh aye (aiye aye)

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efa45VVA9DgtaVQQM.html

相关推荐

  • Chu lu zara歌词-RISHI ROY&FyFly

    Chu lu zara歌词-RISHI ROY&FyFly

    Chu lu zara歌词由RISHI ROY&FyFly演唱,出自专辑《Chu lu zara》,下面是《Chu lu zara》完整版歌词! Chu lu zara歌词完整版 Hairan hu maiYe Mujhe kya huaaD...

  • Make It Through歌词-Rambal

    Make It Through歌词-Rambal

    Make It Through歌词由Rambal演唱,出自专辑《Make It Through》,下面是《Make It Through》完整版歌词! Make It Through歌词完整版 Mama always told meYou'v...

  • каждый год (Explicit)歌词-hixigen

    каждый год (Explicit)歌词-hixigen

    (Explicit)歌词由hixigen演唱,出自专辑《 (Explicit)》,下面是《 (Explicit)》完整版歌词! (Explicit)歌词完整版

  • god bless (其他)歌词-king

    god bless (其他)歌词-king

    god bless (其他)歌词由king演唱,出自专辑《没放弃的理由》,下面是《god bless (其他)》完整版歌词! god bless (其他)歌词完整版 god bless词曲;king 阿像编...