笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 23:15 | 星期六

Pop (Explicit)歌词-T.O.D SZN&Droxx

Pop (Explicit)歌词由T.O.D SZN&Droxx演唱,出自专辑《Pop (Explicit)》,下面是《Pop (Explicit)》完整版歌词!

Pop (Explicit)歌词

Pop (Explicit)歌词完整版

Intro (T.O.D SZN)

Man dem a evil

Catch a case if a nigga move see through

Man dem a too cool

If you see me on the field it’s brutal

Man dem a wicked

Catch a bullet if he tryna be a dickhead

Got the gyaldem addicted

Brodie sent me pics and I nicked it

Hook (T.O.D SZN)

The Party no go pop if my niggas no commot

Swear to G it’s a different type of buzz

What is up I jam Folake for club

Rabba Dey I just wanna know what’s up

E no go pop if my niggas no commot

Swear to G it’s a different type of buzz

What is up I jam Folake for club

Rabba Dey I just wanna know what’s up

Verse 1 (T.O.D SZN)

Omo no talk plenty

Streets Dey we no Dey show mercy

We Dey beat even pass Rexxie

This na vex No be calm setting

Lyrical Messi

I kill Niggas off the ball, tactical piercing

I Dey kill them with my head feel like Van Persie

I Dey kill them with the flow please go yan person

Hot shot wey Dey tear Jersey

You must fear person

You wan Dey ball like me set legendary

Awon goons don Dey do anyhow

Come close you go see anyhow

I’m like M with the rhymes I Dey kill anyhow

Feature me you go see plenty rounds

Round table and we ain’t gon announce

Loud boys we dey scent like an ounce

Tall boys awon mate Peter Crouch

Money long mi le ma wo amount

Dollar boy you no Dey see the account

And Dolapo just came to my house

Kiloshele she no wan wear her blouse

Mi ti wo o de n pariwo ouch

Bad boy I wear shades in the house

And I no Dey go out

Hook (T.O.D SZN)

The Party no go pop if my niggas no commot

Swear to G it’s a different type of buzz

What is up I jam Folake for club

Rabba Dey I just wanna know what’s up

E no go pop if my niggas no commot

Swear to G it’s a different type of buzz

What is up I jam Folake for club

Rabba Dey I just wanna know what’s up

Verse 2 (Droxx)

African Chief!

Listen!

Aye!

Won soro

won soso kuso

Nigba ti Awon boyz pull up

Won fo wo nja

You want Smoke O por O wa

No fear O wa available kpa (kpa)

I been dey for the bando

i was with Gunzo

Smoking on the cheapest grass

Oluwa shine light we be talk of the town

Now dey separate us from the brass

SHA!NO DEY LOOSE MY GUARD MY GUY!

INDUSTRY DEM GO CHOP YOUR EYE!

FACTS!ME I GO KEEP MY PRIDE

SAID I’M DOING TOO MUCH

I DON’T GIVE A FUCK!(I don’t)

MAN I SWEAR ITS A DIFFERENT SAUCE

NIGGAS AINT KNOW I DONE IT BEFORE

It’s been how many years in the game

From 015 now I’m getting a taste

What it feels to be great

Trajectory look how gon Elevate

Say the party no go pop

If that gyal ain’t showing no cups

I’m talking bout bubble butts

Jiggle backs and fattest yansh

Bark!

Coming like the biggest dog!

Bullish!

niggas is engaged fully!

Hook (T.O.D SZN)

The Party no go pop if my niggas no commot

Swear to G it’s a different type of buzz

What is up I jam Folake for club

Rabba Dey I just wanna know what’s up

E no go pop if my niggas no commot

Swear to G it’s a different type of buzz

What is up I jam Folake for club

Rabba Dey I just wanna know what’s up

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efa4bVVA9BAlXVwUM.html

相关推荐

  • Province blues歌词-Mouloudji

    Province blues歌词-Mouloudji

    Province blues歌词由Mouloudji演唱,出自专辑《Les meilleures chansons》,下面是《Province blues》完整版歌词! Province blues歌词完整版 Province blues -...

  • Allons z’enfants (Récital en public, Vol. 1)歌词-Mouloudji

    Allons z’enfants (Récital en public, Vol. 1)歌词-Mouloudji

    Allons z’enfants (Rcital en public, Vol. 1)歌词由Mouloudji演唱,出自专辑《Les grandes chansons - En public》,下面是《Allons z’enfants (Rcital en p...

  • Nos routes se séparent歌词-Nadiya

    Nos routes se séparent歌词-Nadiya

    Nos routes se sparent歌词由Nadiya演唱,出自专辑《Changer Les Choses (Explicit)》,下面是《Nos routes se sparent》完整版歌词! Nos routes se sparent歌词...

  • Le regard des miens歌词-Nadiya

    Le regard des miens歌词-Nadiya

    Le regard des miens歌词由Nadiya演唱,出自专辑《Changer Les Choses (Explicit)》,下面是《Le regard des miens》完整版歌词! Le regard des miens歌词完整版...