Water (Explicit)歌词由Chronical DA演唱,出自专辑《Waves (Explicit)》,下面是《Water (Explicit)》完整版歌词!
Water (Explicit)歌词完整版
Hosa hosanna Hosa hosanna Hosa hosanna
Hosa hosanna Hosa hosanna Hosa hosanna
Jejely de Ni mon rin pass am to God if e pass me
It’s all love If I put body Come dance to my Testimonies
Call mummy call e daddy
Crossed a big margin
E b like film
With happy ending
came up With my team
The hustle brings the dollar
Experience na I’m turn to knowledge
Persistence cause i aim for success
I placed a bet cause I trust the process
And no be by my power I work and pray
Cause I see me bigger On my ten toes I no fit dey shiver
Mo gba du ra Water e no get enemy E no get enemy
Water e no get Enemy Water e no get enemy E no get enemy
Water e no get enemy
Am on a trip I no use plane
I take rocket enter Saturn
Ehh gbe gbe gbe Ehh gbe gbe gbe
Two shots of rum n one big splif
You know the vibes the mata long
Ehh gbe gbe gbe Ehh gbe gbe gbe
Dem say I no sabi can you imagine
But it’s like I bring the party when I step in
So obvious Oluwa blessings On me
Come b like I dey do magic
Ehn confirm I dey do magic
E no concern me if them dey Talk my gist
Steadily steadily I dey run my p
Waking to a better me Dey sweet body No worries
Oluwa ni shola Temi tope
Tantolohun mo bere
Tantolohun No worries
Oluwa ni shola Temitope Tantolohun Tantolohun
Water e no get enemy E no get enemy Water e no get enemy
Water e no get enemy E no get enemy Water e no get enemy
Am on a trip I no use plane
I take rocket enter Saturn
Ehh gbe gbe gbe Ehh gbe gbe gbe
Two shots of run and one big splif
You know the vibes the mata long
Ehh gbe gbe gbe Ehh gbe gbe gbe