Positive (Explicit)歌词由Mello Chazze演唱,出自专辑《Positive (Explicit)》,下面是《Positive (Explicit)》完整版歌词!
Positive (Explicit)歌词完整版
Intro
Yhu yhu
Coros
Some many thing we're bad man do see
Some negative and positive
If I look around I no dey see no body
No body go dey for you
You better dey for your self
Coros
Me I go dey come if them no call
And I still dey ball if them no love oo
Me I dey on my line me I no Rush 2x
First verse
Cause impression still dey make man dey push on
So any thing them do brother ma shey foor
Now a days nigger no dey show love
Them no go even ask evendo you don lost
So me gast boku my shoes up
No be shey I be good boy
But to do my best nah he be good choice
Coros
Some many thing were bad man don see
Some negative and positive
If I look around I no dey see no body
No body go dey for you
You better dey for your self
Second verse
Them don already know Sey bad boy nii chazze
Don't you look me so fresh and amaze
"Hale"
Any time you see me praise
Shey you known know wati bad man don face
There are so many thing were dey my mind now
Sometime I no dey sleep for night
Me I dey pray make he dey alright
I don't even care
Coros
Some many thing wey bad man don see
Some negative and positive
If I look around I no dey see no body
No body go dey for you
You better dey for your self
Second Coros
Me I no dey come if them no call
And I still dey ball if them no love
Me I dey in me line me I no Rush 2x