Sad Days歌词由Uc Vibes&Spiky演唱,出自专辑《De Time》,下面是《Sad Days》完整版歌词!
Sad Days歌词完整版
Ona
Uc on this one
You know me I no get joy
But I have been moving like high tension
Ee go shock you because I go blow soon
They want me down make I borrow ,
They want me down make I borrow,
Living all day with sorrow .
All am in now is what gonna pay
I love you no filt turn me down again
Work with salary but no money to save ,
Lord, my hustle must be paid .
Turn broke days into my pass tense,
I woon flex, then pull up in a lambo
Father, why me oooh
Many people don try me oooh ,
Cus of this money ooh
Your attention is what I call on now.
Father, why me oooh
Many people don try me oooh ,
Cus of this money ooh
Your attention is what I call on now.
Trapboy no eba!!
God is my first
Nna leave the way
Atrustu gom the process
Still yet okaa nah edelay
What else, ifee anyi nchaa choro bu to get de pay ,
Joy comes in the morning neee time after eight .
Umu aloba naa eposizii second key ,
If not for twyzzee akarom ifuu ifee nrii ,
But nevertheless I can’t quit,
Asinoo hard time, nsii haa I will get over it .
Imekataa butee ike nah street,(on wullness)
Mana etuo oru we dallubazie,(on ngbuness)
Ana jum why enji amuanya abali,(o business)
Woh! And my eyes afugo many things
Onyeafia esego many things
Waka waka boy etakigom risk
Etakigom risk
Father, why me oooh
Many people don try me oooh ,
Cus of this money ooh
Your attention is what I call on now.
Father, why me oooh
Many people don try me oooh ,
Cus of this money ooh
Your attention is what I call on now.
If this life was a game
Omoh this too hard
Aswear to God I for don give up
No one to rely on again
No one to show love and I wan link up
If this life was a game
Omoh this too hard
Aswear to God I for don give up
No one to rely on again
No one to show love and I wan link up
Father, why me oooh
Many people don try me oooh ,
Cus of this money ooh
Your attention is what I call on now.
Father, why me oooh
Many people don try me oooh ,
Cus of this money ooh
Your attention is what I call on now.