Dami’la (Explicit)歌词由Shhine演唱,出自专辑《Dami’la (Explicit)》,下面是《Dami’la (Explicit)》完整版歌词!
Dami’la (Explicit)歌词完整版
Oh oh oh gbes
I go like make i chop or taste
She's so hot gat me crazy
You fit gimme ctrl C make i paste
So many girls on board oh baby
Nah u me i choose on top my lady
Say my girl u be the 1 in a milli milli
And me i love you so true no fakin
(true no fakin)
Look at my eyes oh baby tell me what you see in there (eh eh eh eh ehh)
Ife re to n gbona to fi jomi lara olajumoke (eh eh eh eh ehh)
Nah cash wey u want abi make i wire aza which one u prefer (eh eh eh eh ehh)
Anything for you my baby sofunmi kilo tun fe (eh eh eh eh ahhh)
Ebelebe no be lie, omalicha no be lie
Me i fall for you
Nah everytime i dey high
Look through my eyes u go see say i dey call for you
Dami'la me ino fit lie ah
I swr you sweet pass vanila ah
And girlie see when u smile ah
Medullar go wan burst say loni kia kia ahh
Hmmmnn
Ifere ti yo mi my belle don full (egbe egbe)
(egbe egbe)
Hmmmmn
But make uno later dey call me mumu uuhn (mumu uuhn)
(eh eh eh eh ahhh)
Pass make i roll make i puff
Sunmomi bae make i throw u a blunt
Wetin dey high me nah love
U dey ginger me so me i sing you a song
(sing you a song)
Look at my eyes oh baby tell me what you see in there (eh eh eh eh ehh)
Ife re to n gbona to fi jomi lara olajumoke (eh eh eh eh ehh)
Nah cash wey u want abi make i wire aza which one u prefer (eh eh eh eh ehh)
Anything for you my baby sofunmi kilo tun fe (eh eh eh eh ahhh)
Ebelebe no be lie, omalicha no be lie
Me i fall for you
Nah everytime i dey high
Look through my eyes u go see say i dey call for you
Dami'la me ino fit lie ah
I swr you sweet pass vanila ah
And girlie see when u smile ah
Medullar go wan burst say loni kia kia ahh
Hmmmnn (egbe egbe)
Ifere ti yo mi my belle don full (eh eh eh eh ehh)
Hmmmnn
Ah ah (eh eh eh eh ahhh)
Dami'la me ino fit lie ah
I swr you sweet pass vanila ah
And girlie see when u smile ah
Medullar go wan burst say loni kia kia ahh