No forget歌词由Notchman演唱,出自专辑《Afro Salad》,下面是《No forget》完整版歌词!
No forget歌词完整版
notch man again ah
notch man oh na na na
abeg no forget wetin your eye see when u dey hustle
hmmm
abeg no forget wetin your eye see when u dey hustle
hmmm
make you no forget wetin your eye see when u dey hustle
hmmm
make you no forget wetin your eye see when u dey hustle
hmmm
out here talking money I dont play o
grind with the good energy I dont play
no even mind wetin they want say o
move with the good energy I don't play
out here talking money I don't play o
boy me no sleep like akwa oche o
higher and that's ok
cause I be the king of my city like ambode e
when they see me for thier tv them talk say
handsome daddy wey dey ball like Jackson
try to kill the vibe I pray pray
on the third day rise again like I'm j j e
abeg no forget wetin your eye see when u dey hustle
hmmm
abeg no forget wetin your eye see when u dey hustle
hmmm
make you no forget wetin your eye see when u dey hustle
hmmm
make you no forget wetin your eye see when u dey hustle
hmmm
ai ai ai ya
ai ai ya ........
Big money me o le handle
na em make GOD gimme
na em make GOD gimme
I dey pray to GOD
I dey pray my knees make my Good heart no kill me my Good heart no kill me.
no forget wetin your eye see when u dey hustle
hmmm
abeg no forget wetin your eye see when u dey hustle
hmmm