Observation (Freestyle) (Explicit)歌词由Timikazy演唱,出自专辑《Observation (Freestyle) [Explicit]》,下面是《Observation (Freestyle) (Explicit)》完整版歌词!
Observation (Freestyle) (Explicit)歌词完整版
For this game I wan start shit
Is like some of una nor
Go see sleep my eyes don dey shook
For this industry I no longer know
If na ministry wey ushers
Dey work treasurers
Collect e nor connect
To homie blaqbonez nigga
Hustling hard but no pay greediness
Nor let una give am him space
And inside all this some they form goat
And two of them Dey for my watch list
Me I go hook them wit fork lift
And one other cats is still on its way
Give this dude his deserved flower
Am Timikazy am from bside
And everyone knows we nor
Dey take side where every
Other things most step aside
I only believe in the most high
Ah I Dey come una go hear weeen
To all ya so called if I hear pim
Una go feel the real beef shit
Because I nor come here
Come play Gee shit am hungry
And angry so don't test me
But if e sure for u u fit try me guy
I nor dey for abeg if I don vex