WHEN E GO BE (Explicit)歌词由D Money VTB&Jay Chords演唱,出自专辑《WHEN E GO BE (Explicit)》,下面是《WHEN E GO BE (Explicit)》完整版歌词!
WHEN E GO BE (Explicit)歌词完整版
(Ahh omo, client yeh oya werey gan)
(Ahh,Ki eyan ma fa lati bi ose kan)
(Oya werey gan)
(D Money)
(Elo na ni werey opada mule)
(bi $50)
(Ahh, Omo)
E don reach where e wan deh tire person
Sugban talafe saba
We working all days, olord bless all my geez
Hustling gat me metal
If no be money,no go call me padi
I fit stab u my daga
No real love for there,brother me ko o soji
(Chorus)
Eiii I pray
More more blessings come my way
E don dey tay
I no want to do in vain
Eiii I pray
More more blessings come my way
E don dey tay
I no want to do in vain
More more blessings come my way
I no want to do in vain
Otide ojue
Igbawo lomato set
Wan ni omo toti to (serve)
Just wan enter (poly tech)
Ahhh,clear all my problems
Oluwa guard my whole steps
Baba jowo gbemidebe
Even though am not in (Label)
Giving dem back to back
Vibing on time to time
I no wan hear say
Monkey born one,two die
I go shine when it’s fine
Oju pan eje rororo
Folake said she can’t cope
I no come know wetin to do
Am living my life all alone
Oju pan eje rororo
Folake said she can’t cope
I no come know wetin to do
Am living my life all alone
(Chorus)
Eiii I pray
More more blessings come my way
E don dey tay
I no want to do in vain
Eiii I pray
More more blessings come my way
E don dey tay
I no want to do in vain
More more blessings come my way
I no want to do in vain
Oluwabamishe
Bless my way
I no come here to play
Many things man deh face
No be say,every work na e deh pay
We been hoping for win,client go pay
Bumbing on day by day
The thing DEh touch my brain
When e go set ?
Many things man deh face o
Otide ojue
Igbawo lomato set
Wan ni omo toti to (serve)
Just wan enter (poly tech)
Ahhh,clear all my problems
Oluwa guard my whole steps
Baba jowo gbemidebe
Even though am not in (Label)
(Jay Chords on the mix)